The way i feel about u

Nothing wey compel to u

Nwa mmaramma chie m obi oo

Bia nso ka e suo onu oo

See anything u say i do

E na atokarim item 2

U go put me for gbaharia

I no fit wait for u to ring my tanana

I jus wanna show d world say i

LOVE U LOVE U

Ife chi dere edenu oo

Anything wey go break us!

Neva oo neva oo

I say wey go dey oo

Jus wanna show d world say i

Love u Love u

Ife chi dere edenu oo

Anything wey go break us

Neva neva oo

I say we go dey oo

See u dont have to worry ooo

I go pull up early in the morning oo

Okechukwu ansa i am calling u oo

Maka chukwu only u dey turn me On

Put a smile on my face when everyoda person na Awa m isi oo

I go dey by ur side

No go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo

Nwa

Na only u go be my nurse

Me my onyokometer burst

See as d security tight

Me peelum ka if kpotuba tonight

I jus wanna show d world say i

LOVE U LOVE U

Ife chi dere edenu oo

Anything wey go break us!

Neva oo neva oo

I say wey go dey oo

Wanna show d world say i

Love u Love u

Ife chi dere edenu oo

Anything wey go break us

Neva neva oo

I say we go dey oo o o

Udala nwa nnu

My mmanu anwu

E bu godi apu na anwu

Mubagodi amu

E melu ka obi kamu

Mana m chokwa gi

O ga eme ka aju paa mu

I don dey reason

Ije love gwa mee ka o mee for uoo

Ife ga eme echi ya mekwa today oo

As long as u go dey my side

Jidem oo

D way

D way

The way i feel about u

Nothing wey compel to u

Nwa mmaramma chie m obi oo

Bia nso ka e suo onu oo

See anything u say i do

E na atokarim item 2

U go put me for gbaharia

I no fit wait for u to ring my tanana

I jus wanna show d world say i

LOVE U LOVE U

Ife chi dere edenu oo

Anything wey go break us!

Neva oo neva oo

I say wey go dey oo

Jus wanna show d world say i

Love u Love u

Ife chi dere edenu oo

Anything wey go break us

Neva neva oo

I say we go dey oo

Eh eh

Eh eh eh