Released on May 14, 2016

Thumbnail

[Verse 1: Sugarboy]

As I enter my town when I see her

Pretty fine girl Monalisa

The body wey she carry na waya, na waya

And many men wanting to toast her

E be like say nothing dey freak am

The body wey she carry na waya, na waya

And you know na for better or worse my lady o

Together with you my babe

No matter what dem talk

So I say


[Chorus: Sugarboy]

Put your love upon me upon me upon me

But I supposed to marry someone like me like me like me

Baby no dey dull me, no dey whine me, ehneh

You better say yes, you better say yes oh

You better say yes oh


[Verse 2: Kizz Daniel]

You are killing all the guys baby

Look to my eyes baby

Perfect silence when you're working

Forget the loose see I'm shy oh babe

See your fine figure, Mumsy lo fi joh

I salute to your mama

Lightning over you like Rihanna

See your fine figure

Dey be liking all your friends e no easy

Girl I confess to you


[Chorus: Kizz Daniel]

Put your love upon me, girl

You fit to marry someone like me, baby oh oh

Put your love upon me, girl

I'll be all all yours, faithfully oh yeah

I'll be all all yours, faithfully oh yeah


[Outro: Sugarboy & Kizz Daniel]

Baby come closer o

So I can treat you better

Come closer o

Sugar boy eh

Call me the vado

Boy kiss

You already know it ghetto worldwide

G-worldwide

Put your love upon me

Upon me