Released on May 14, 2016

6K Views

Thumbnail

[Intro]

(Ma-Ma-Masterkraft on the beat)


[Verse 1]

Amaka ngbo o, that I'm sorry o

Ineye dike lobi, ogini, what happen o?

As I see your sexy face and your big belle (Chai)

Girl, I have to change my ways certainly, eh


[Pre-Chorus]

Me myself I dey pray for my daily bread

Ah, Amaka, you carry belle for me o

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe, I no wan run, but then


[Chorus]

Your father is violent, o'le mi dele o

Jombo, jombo, jombo, we'll be fine, daddy o

Your mother is black belt, she sabi karate o

Jombo, jombo, jombo, abeg, no vex for mе o

Your father is violent, o'le mi dеle o

Jombo, jombo, jombo, we'll be fine, mami o

Your mother is black belt, she sabi karate o

Jombo, jombo, jombo, I no dey soak no more


[Verse 2]

Amaka you know, oh-oh, pe omo Yoruba le mi o

If your papa no want us to marry, jowo má ló yo oyún mi o

You know, girl, I'm down for you, no forget o

The love wey I get e for you, omo, no go compare (No, oh)


[Pre-Chorus]

Me myself I dey (Me myself) pray for my daily bread

We may be broke up, as long as you love me, girl, I dey here

Me myself I dey (Girl, I dey here) pray for my daily bread (Girl, I dey here)

Ololufe, I no wan run, but then


[Chorus]

Your father is violent, o'le mi dele o

Jombo, jombo, jombo, we'll be fine, daddy o

Your mother is black belt, she sabi karate o

Jombo, jombo, jombo, abeg, no vex for me o

Your father is violent, o'le mi dele o

Jombo, jombo, jombo, we'll be fine, mami o (You'll be fine)

Your mother is black belt (Baby), she sabi karate o

Jombo, jombo, jombo, I no dey soak no more


[Outro]

Mixing Zeeno Foster