[Intro]
Yo
Won ni gan-gan-gan-gan
(DJ Coublon)
Won ni gan-gan-gan-gan, nah-nah
[Verse 1]
Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babes? (Yes)
Babes from UK?
Ṣo n ma le mi lo'le? (No)
Tinba fa gobe (No)
Can I touch your Ekele?
Ekele to ni Ikebe
Island boys (Yes)
Wey dey carry boys (Yes)
Shey dem get money? My kind money
Olúwa lo ni ganja, Iwin lo ni igbo nla
Vado lo ni vibe, Fela lo ni shrine
[Chorus]
I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
Ka ya fún wọn (Ka ya fun won)
Shey ka ya fún wọn oh?
Ka ya fún wọn (Ka ya fun won)
Shey ka ya fun won oh?
Ka ya fún wọn (Ka ya fun won)
Shey ka ya fun won oh ah? (Ọwọ lowa loke)
Ka ya fun wọn (Ayy)
Shey ka ya fun won oh? (Ahh)
Ka ya fún wọn (Ayy)
Shey ka ya fun won oh? (Ahh)
Ka ya fun won (Ayy)
Shey ka ya fun won oh ah? (Ahh)
(Ọwọ lo wa l'ọ̀kẹ́ )
[Verse 2]
Vado oṣa, Vado
Vado ma pami nah
Vado ma pami nah
Listen now
I say my life just dey sweet (Yes)
E be like I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come my side
My hommies say I razz
My hommies say I bad (Yes)
Hommie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girl (Yes)
Where you dey?
Girl, I'm in the mood
Make I show my face
I don't know how to party (I don't know)
But I learnt from parties who never to be caught unfresh
[Chorus]
I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
Ka ya fun won (Ka ya fún wọn)
Shey ka ya fun won oh?
Ka ya fun wọn (Ka ya fun wọn)
Shey ka ya fun won oh?
Ka ya fun won (Ka ya fún wọn)
Shey ka ya fun won oh ah? (Owo lowa loke)
Ka ya fun won (Ayy)
Shey ka ya fun won oh? (Ahh)
Ka ya fun won (Ayy)
Shey k'aya fun won oh? (Ahh)
Ka ya fun won (Ayy)
Shey ka ya fun won oh ah? (Ahh, ayy)
[Outro]
Ka ya owó fun wọn
Vado
Number one
Hey