One Plus One

By King Imoh

On Now or Never

Released on January 15, 2020

Thumbnail

One plus one na two who dey argue

You say na magu I say na magi

Put the ginger in the soup Make I come thru

One plus one nah two E still dey hard you

No act like say You no wetin happen

One plus one nah two no dey argue

Talk to me baby Make I love you

Be the roachy let me have you

Make the high dey low No dey argue

This na one chance make we go school

I go be your teacher Make I teach you

One plus onе na just me and you

Bad guy

Why you wan Dey come you wan Dеy form you the bad guy

(You The Bad Guy)

For the streets Dey Dey call me ShaFluss no Dey high try

(You wan Dey, You wan Dey)

This one na high life make you no Dey come cry

We Dey for club everything done Dey high high

Omo Pastor she carry bible

After round one I knack am round two Way

The country hard we still Dey argue

Person hustle use brain and muscle

Make the way pure make the dough come through

One plus one Na two no Dey argue

If your brain light off carry candle

You wan chook eye for wetin no concern you

Matter wey we settle you still Dey argue

Omo ITK you too wan do

No go do the do wey e go kpai you

Small kpef you kpef E don Dey high you

Bad guy

Why you wan Dey come you wan Dey form you the bad guy

(You The Bad Guy)

For the streets Dey Dey call me ShaFluss no Dey high try

(You wan Dey, You wan Dey)

This one na high life make you no Dey come cry

We Dey for club everything done Dey high high

Bad guy

Why you wan Dey come you wan Dey form you the bad guy

(You The Bad Guy)

For the streets Dey Dey call me ShaFluss no Dey high try

(You wan Dey, You wan Dey)

This one na high life make you no Dey come cry

We Dey for club everything done Dey high high

One plus one na two na who high you

Make your mind no dey reason wetin pass you

Abi you never see person wey like you

One plus one fit pass two I declare you

One plus one dem don dey tell you

Since verse 1, oya enter verse 2

Is like your cooking chicken stew

2 seconds your babe I do

Song don end you never zanku

I Dey convenience dey buy cashew

This type of maths Na hula baloo (E hard ohhh)

Oya knack am.......gbese!!