Released on August 1, 2018

Thumbnail

It's krizbeatz the drummer boy

Everytime I see you you, (you you)

E be like you turn me to mumu, aih

Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh

E dey fishy oh, e dey fishy oh

Aga show me abeg beremole, shopami oh

Aga show me abeg beremole, shopami oh

Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh

Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh

If I see you for road oh, you must to tell me your name

Eh eh eh

If I see you for Church oh, you must to pray for me oh

Looking yansh, killy goat, baby girl you rock the boat

Love the way your body banging

Baby don't you leave me hanging, aki aki alcohol

Baby shaki shaki all, anything e cost I go pay

Baby say today na today eh

Everytime I see you you, (you you)

E be likе you turn me to mumu, ah

Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh

E dеy fishy oh, e dey fishy oh

Aga show me abeg beremole, shopami oh

Aga show me abeg beremole, shopami oh

Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh

Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh

If I see you for road oh, you must to tell me your name

Eh eh eh

If I see you for Church oh, you must to pray for me oh

Baby girl your body banging, you are so beautiful na

Girl I wanna see you dancing, you are so colourful na

I like the way that you whine, I like the way your body go slow

Baby girl you be mine, come roll for you guy

Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e

Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e

If I see you for roadi o, you must to tell me your name

Eh, Eh Eh eh

If I see you for churchi o, you must to pray for me o