Preference

By JTPraiz

Released on October 30, 2020

Thumbnail

Preference

Hearing Exactly means to do X 3ce

Unto say Baba God dey talk

E no mean say you dey hear wetin him talk o

E go still dey talk e dey go

Until wetin e talk is done, is done, is done

Verse 1

Tell me wetin you dey hear o when baba Talk

Shey na him mind o or na wetin you like

Knowing his ways is more important than reading the letter

Cos a lot of things will be talking to you

Cos your papa sef get preference

Your mama sef get preference

All your padi sef get preference

Even you sef get how you want am

The world don get all him ways

The government get all the system

Everybody sef know how e supposed to be

And God sef get how e want am

Refrain

There will be plenty plenty noise

He is able to reach you in every way

But you have to know his will on every matter

E o brother, sabi something sister e

Chorus

Hearing exactly, hearing exactly means to do

And doing exactly, doing exactly in his ways

Verse 2

Your carnal desire

Must be renewed to hear him louder

Forget the ways of the world now

All your self-will must die down

Your word o eh

Have I hidden in my heart o

So I no go dey sin

I’m drawing up resources from your word O

For strength to accomplish

Refrain

There will be plenty plenty noise

He is able to reach you in every way

But you have to know his will on every matter

E o brother, sabi something sister e

Chorus

Hearing exactly, hearing exactly means to do

And doing exactly, doing exactly in his ways

Cos his will is so important

We won't stop until he is done

We wil hear and do and finish

According to his will