Gameover

By Johntizzy

Released on August 27, 2022

Thumbnail

Tizzy Omo yin naani

(Jayfrosh)Thunder

Johntizzy:

Johntizzy na the rapper wey you don dey expect

For Industry na me be the rapper wey no one fit expell

Coz i dey gallant nigga me i no dey fear

Any rapper wey wan dare me dem go fall down like tears

If Tizzy don enter game you know say na gameover

I no need to carry cutlass before rappers bendover

For this industry you know say i be boss

My bass na weapon i no need to carry gun

Jayfrosh:

Yeah

Wetin i dey talk for my rap no dey too reason am

Tori ole je koni mental

Impressing your daddy pele smoke igbo kan ati kini pelu lighter

Ice on my neck but my body dey burn

If you wan follow me omo iya you go run

No doubt Aeroplane ninu car wash

Oye keti mo nkan toma shele

Oma bomb last last

But i don't give a fuck

I've gone mad motiya were gan

Won dey fe up mi but dem no see cure

Lati 1991 ni motin break record

What the hell are you talking about

Oro rada rada ma niyen

You wan make i calm kiwon gbade lori me

Oro rede rede ma niyen

Johntizzy:

Forget i no care who dey rap pass me

Coz i bad no mean nobody bad pass me

I be baller mhen i be like Van Parsie

But i still dey pray make my blessing no pass me

Show me the rapper wey fit rap like me

Beat killer wey still dey rap and sing

I see fire anytime i sleep

When i wake up sef na rap i see

Me i no dey fuck with rapper

Baby ni won se kiwon ma lo pampers

You know say me i no send your Father

Haters elo ku i no send your Papa

Although i'm not the only rapper wey dey burst rhyme

But i don dey kill rappers mhen no be first time

Na my Samson dey kill lion just with Punchline

If you never see Boss clearly make i give you touchlight

For this rap game you know say i be master

Rapping since a kid you go think say i be bastard

Even when i fall sef na me go still rise me

Coz very soon i wan pull up in a fast car

Tizzy Pelu Jayfrosh lori microphone

Ibi tawa de tin pass with no stress leyin tin gboru

E gather ara yin jo moni kelo posi wa

E pe egbon e pe aburo etunlo pe popsy yin wa

Jayfrosh:

Yeah

When i say A you say B

Me i no dey cap don't question me

And i get guys wey dey kill for fun

Just for short Omo iya you're gone

I look so nice but mind you bro i'm deadly

I dey give them vibe on a daily

What are your plans so you no go die

And that's what life has taught me

I've been through hell but now i'm back i don't wanna tell that story

I don't need you but you need me so you can't say you're sorry

I don't fake things and you all know all i do is rap for a living

I don't look back on all the things i've lost all i do is pray for blessing

You wish me bad everytime but i won't pay back i'm not like you

I have no friends they cut me off they said i was born in the zoo

Are you mad or something? can you count your blessing Oh No

Ice on my Neck I'm feeling like Tony Montana

I really don't talk too much so don't blame me for the bad advice

You don't trust Me I don't trust you and thats why we dont vibe

Growing up in the trenches do what you can to survive

Zero motivation you want to make mama proud

I know but you don dey lose focus

O de ti mis calculate otife join cacus

Johntizzy:

Emi leni tiwon ti ni kole make e won ni oun shey lasan ni wipe kole blow

Easy going person deni Tizzy teba be moma foyin nigo

Wonni mo kala mowo bi ti omo igbo

Omo Yoruba ti di omo igbo

If no be say i no get beards for chest in Fact ele pe mi ni Phyno

We no get Car we dey ride okada

But na we still be boss for this Quatre

Ebi anybody who be your father

Toba be we go chop them like ofada

Emi ode tun gbe ishe ran anybody

Ama turn table won bi ti Enimony

Rap na my way fuck anybody

I be like Laycon God Body

This rap on a low key

Na my way you suppose don Know me

I be coming king suppose notice

I be coming king suppose notice

Emi ti kuro legbe broke nigga se

Toba kayin lara kewa bani Jase

I no follow anyone i dey follow myself

Energy mi ti full na 100%