These beat make me wanna sing

(Kennis music) make me wanna sing some song

Popping popping on the beat

Jaywon and Vip

Popping popping on the beat

Jaywon and Vip

Shez a killer killer killer eh chale

Shez a killer killer killer eh

Shez a killer killer killer eh park well

Shez a killer killer killer eh

The way she whine am oooo

The way she do am ooo

The way she whine am goooo

The way she do am oooo

Shez a born killer, attack her

She like to play well well, why we are here

Na to do am konko konko below

And she like to take am slow slow slow dey go

Arabaribi raba o ti di ban ban di gban gban

Araba ribiraba egbami koto pami

I dey like am so

I dey feel am so, medicine wey you give gan

No fit cure my soul

Shez a killer killer killer eh chale

Shez a killer killer killer eh

Shez a killer killer killer eh park well

Shez a killer killer killer eh

The way she whine am oooo

The way she do am ooo

The way she whine am goooo

The way she do am oooo

Wanawekunmi eh

Girl you dey kill me sofly, softly

Wetin you dey do me so

Na hin dey make feel like say

I wan die eh eh, I wan die eh

(Ghana)

Wetin you dey do me so

Na hin dey make feel like say

I wan die eh eh, I wan die eh

Shez a killer killer killer eh chale

Shez a killer killer killer eh

Shez a killer killer killer eh park well

Shez a killer killer killer eh

The way she whine am oooo

The way she do am ooo

The way she whine am goooo

The way she do am oooo

The way she dey do that thing make me going rarara

Ahah my baby so fine like a sunshine

Omo ***** I like to keep it all night

When she walk when she talk she dey blow my mind

I no jam shez always on my mind

*****************

*********************

I wanna be with you sometime till infinity

***************

*****************

Baby don’t treat me like a stranger

The way you dey whine it, the way you dey shake it

The way you dey move it oyah oyah

Shez a killer killer killer eh chale

Shez a killer killer killer eh

Shez a killer killer killer eh park well

Shez a killer killer killer eh

The way she whine am oooo

The way she do am ooo

The way she whine am goooo

The way she do am oooo