So many problems dey

I just wanna live my life

Let nobody come with motivate

I just wanna do enjoyment

One day e go reach me

Make I do my Snap with cheese

Let nobody come with motivate me

I just wanna do enjoyment, whoa-ah

So, from a distance (far away)

Mindin' my business (far away)

Don't wanna fall victim, oh no

Carry your distress (far away)

Only God wey holy

Don't let dem whine you (Shade)

Don't wanna fall victim, oh no

Take away this stress (far away)

Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy)

Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)

I'm movin' majestical (ayy-ayy)

Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy)

Sunday, I go praisе the Lord (ayy-ayy)

I'm movin' majestical (ayy-ayy)

Nobody care, n- it's your cry

Pull up in thе Benz, dem kind

Pull up in a G-Wagon (G-Wagon)

For my country, na crime

Yeah

'Cause when it's God's time, nobody fit stop am

Nobody go cluster

Make nobody buss am

Nobody fit touch am

Pray, make I no dodge am

Pray, make I no rush am

Make I no hit you down

So, from a distance (far away)

Mindin' my business (far away)

Don't wanna fall victim, oh no

Carry your distress (far away)

Only God wey holy

Don't let dem whine you (Shade)

Don't wanna fall victim, oh no

Take away this stress (far away)

Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy)

Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)

I'm movin' majestical (ayy-ayy)

Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy)

Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)

I'm movin' majestical (ayy-ayy)