Released on April 28, 2023

Thumbnail

(Gbedu dey here)

Call me Rollboy, ah...

(Shuga)

I lose myself when you do your shako

Girl you don enter okpolo o

All of my money I spend am for you

My love I give it to you oo

Girl I'm in love with the peace you give

Like me I kiss Canada

In all that you do, you give me fever o

Na you wey I dey for your domot

Come make I give you comfort

Carry you girl for trolley o

Inside supermarket

Girl I'm in love with your color

Na wetin you put for your kpomo

The way you dey sweet me I don't know

Ohh ohh ohh ah

Anyday

Rainy-day

No dulling moment in your life girl

Sunny day

Happy day

Sad day

Holiday ooh

Everyday ooh

Oh waa waaoh

Rainyday

Everyday ooh

I hold your hand till 9 to 5 girl

Anyday oh

Sunny day oh

Holiday oh

Sey I go leave you dey whine

Good or bad we die here

Pray my pocket no dry

Cos I go spend on you

Girl

Girl do galala

Who's your mama

Who's your mama

She go need thumbs up

Cos watin dem do with 5million

You get am naturally, ooh

Na you wey I dey for your domot

Come make I give you comfort

Carry you girl for trolley o

Inside supermarket

Girl I'm in love with your color

Na wetin you put for your kpomo

The way you dey sweet me I don't know

Ohh ohh ohh ah

Anyday

Rainyday

Sunny day

No dulling moment in your life girl

Happy day

Sad day

Holiday ooh

Everyday ooh

Rainyday ooh

I hold your hand till 9 to 5 girl

Anyday oh

Sunny day oh

Holiday oh