B.I.G

By Jaylon

Released on December 1, 2018

Thumbnail

Danno Danno Danno

(Gully Squad!)

Bobson dia papa dem

It’s Damayo

Big Batty Girl dey wey go finish me, oh yeah

Bad Ibadi Girl dey wey go finish me for here

Mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!

(ahhn)

Oh baby this your butt o! butt o! butt o! butt o! butt o!

(ahhn) (ye ye)

Hot o! hot o! hot o! (o’njo mi o)

Her body move like a motto (go down below)

Orobo girl no be lepa (gawu o)

Turn me to mumu like i’m a car (ye ye)

You something like you kokoka (koko)

Na wetin be the kokoko (koko)

International local (do do)

She come tru for the dough dough dough

Pepe o, pepe o (aja)

Ori e gan lati pepe o

Pepe o, pepe o (aja)

Your body nice and kampe o (aja)

My music travel, no visa (visa)

Go down like say na Ibiza (biza)

Fine girl to jo monalisa (lisa)

Bad girl dirty no be ‘kisa

Danno o!, your body ma fe je kin ke (je kin ke)

Danno o!, your body sef e ja pepe (ja pepe)

Go down like say na Ibiza (biza)

Fine girl to jo monalisa (lisa)

Bad girl dirty no be ‘kisa

Big Batty Girl dey wey go finish me oh yeah

Bad Ibadi Girl dey wey go finish me for here

Mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!

(ahhn)

Oh baby this your butt o! butt o! butt o! butt o! butt o!

(ahhn) (yepe)

Bad girl me no want no order

Bad girl you go meet my mother

Bad girl tell what it’s gon’ be

Bad girl turn me into Zombie

Bad girl me no want no order

Bad girl you go meet my mother

Bad girl tell what it’s gon’ be

Bad girl turn me into Zombie

Bad Girl kilo gbe gbe?

Sho le bami lo le?

Me i want to do do

Baby make we go go

Money dey for the account o

Baby dancia like dat (like dat)

Oya jupapa like dat (like dat)

Baby you go need it like dat (like dat)

Baby gimme your love, owanyioma

Say you go chop all my money, owanyioma

Baby no stand for corner

Enter for the centre o

The way you whine dey cause wahala

Omo mummy, Omo daddy

Idi e to yi, o tobi

Big Batty Girl dey wey go finish me for here

Bad Ibadi Girl dey wey go finish me for here

Mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!

(ahhn)

Oh baby this your butt o! butt o! butt o! butt o! butt o!

(ahhn) (ye ye)