Released on June 10, 2026

Thumbnail

2am

My mind be racing, my body at ease

Never see who desperate to high like me

Not understanding how I be feeling lately

Make 25 year old no come resemble 50

I’m fighting my demons, sleep I no see

Scared for my life ‘cause I’ve been smoking crazy

Pray for me, pray for me uh uh

Uh uh

I be sinmer I know I no perfect

Oh Lord redirect my steps regardless

The koko be grace, na jara be talent

Every sin I don commit Jah forgive me

That thing wey you no think yeah I’ve been there

Things wey my eyes dey see na my business

Thank God say I no look like wetin I don see for my life

But trust me I’m fighting for my freedom (I’m fighting for my freedom)

I’m fighting for my zeros (I’m fighting for my zeros)

If you wan thief wetin I work for

I go dagger person

I’m fighting for my freedom (I’m fighting for my freedom)

I’m fighting for my zeros (I’m fighting for my zeros)

If you wan thief wetin I work for

I go dagger person

Lonely road, journey long

My destination nobody knows

But I don’t feel so alone

‘Cause I get Holy Ghost

For my own I dey stand ten toes

With my full corazon

I no dey take colorado

I no wan mess my life up

I know