Released on September 5, 2024

Thumbnail

Yeah, yeah, yeah

I say, padi mi, sho fu mi shayo lọ?

Me, I can’t drive when the shayo dey corner

I carry my stress with the shayo, gan

Me, I no gbadu the girl for the corner

I no dey do ride or die for here

Only wan high all night for here

Only wan puff, I fly for here

Na sky, forget. Walahi, no care

I no send who got the juice, my guy

Your fine face no clear the cruise, my shawty

Mandem confirm the truth, my guy

If I back one, they come in twos, abobi (Ahh)

Really wan rest my mind

I really can’t stress, walahi

Can’t stress my mind

Really want peace of mind

I really want me some-

My shayo need trabaye-aye-aye ooo ye!

I no dey find wetin go make me shalaye, aye aye ooo ye!

Only one bulb and the stressing far away

Away fire… away fire

The stressing far away, away fire…

Away, away, away, away

Really want peace of mind

I really want peace of mind

Me, I stay far from wetin go stress my mind

Nothing wey go stress my mind, yeah

Off the pills and I’m feeling better

Told my guys- told them to get together

Bars on bars, e go burst your speakers

E go burst your speakers, yeah

Staying in my prime just to see my better

Won’t get to me even though you use your jaga

I know my lane when I’m high on Lager

Stay on your lane, please don’t come nearer

Things in rear seems far but closer

Road to fame is around the corner

Won’t back down, no, I do it harder

Yeah, I’m going harder; my shayo need-

Trabaye-aye-aye ooo ye!

I no dey find wetin go make me shalaye, aye aye ooo ye!

Only one bulb and the stressing far away

Away fire… away fire

The stressing far away, away fire…

Away, away, away; my shayo need-

Trabaye-aye-aye ooo ye!

I no dey find wetin go make me shalaye, aye aye ooo ye!

Only one bulb and the stressing far away

Away fire… away fire

The stressing far away, away fire…

Away, away, away, away

(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)

(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)

(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)

(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)