Released on May 17, 2024

Thumbnail

[Intro]

Icy-ice-ice

Fire and ice

TML in the building

Woah-woah-woah-woah-woah

Icy-ice-ice

Fire and ice

TML in the building


[Verse 1: TML Vibez]

So many reject me shanking for my brothers

Omo eru ni lo se yo ni class

Jo run the race malo gbe last bro (Na)

Nobody believe you, so no let them deceive you

If you go broke, aje them go delete you

Iwo loma belittle, my brother

No follow them play

Money follow them chase

No do bad, no follow dem craze

Toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si

No be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni

Oro po nu iwe kobo


[Chorus: TML Vibez]

Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te but mo n ro ola mame

Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te but mo n ro ola mame


[Verse 2: Ice Prince]

Remember Tunde Shapiro

Fly nigga wey dey soft like pillow

Made it from zero, for real though

Everybody's guy, like the neighborhood hero

Tunde na the guy wey dey stand fit (Stand fit)

E dey spend money, no dey plan shit

Even the haters dem admit

Nobody dey spray pass Tunde, even bandit (Bandit)

Fast forward to 2000 coronavirus

Account don dey red, don dey enter minus

Nobody to call wey go check sinus

Life so deep, such a mad science

I know sometimes you dey rush, rush

If you no soji, you for ease on a hush, hush

Watch how you spend your bucks

No be like Tunde wey matter don go end for court


[Chorus: TML Vibez]

Abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te, but mo n ro ola mame

Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te, but mo n ro ola mame


[Verse 3: Ice Prince]

One man give up, another man blow

That's just the way the whole super story go

You rise and you fall, no time to recall

No time to look back, keep your eyes on the ball

Counting big stacks, man a cashier

Wanna see my niggas in a Cartier

You know life too fast

And I wanna make more money than I made last year

Them no fit pull me down

Guns dem a draw like ogbono, I take am back to the koro

They try to rub potopoto

For my face dem dey craze, dem forget say my life e no easy

[Chorus: TML Vibez & Ice Prince]

Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te, but mo n ro ola mame

Life e no easy abeg (Abeg o), wetin you dey face mo gba be (Abeg o)

I for don seke te te (Te te), but mo n ro ola mame (Mame)