Composure

By Guchi

Released on November 26, 2024

Thumbnail

I dey stagger but I no fit to lose my composure

All is in order, Hennessy no go put me for motion

Ahh, ojoro

Oluwa don buy me zobo

Make I dey shut down shows, colombo

Dem go dey halla my name on reload

Me and my bannies

We dey high fashion on top

Quilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey fo

And so what?

Wey your bobo? Make you lend am

If the pass too sweet, colonize am

Masta, give me instrumental

See the gbedu too sweet, e dey enter

Basically, I dey throway money like Cubana

Who be that putana?

Question my voltage, your father

When them send invoice, na who dey sort am?

As an Abuja boy, I go pattern shisha, cool down

Kala

Yahuza, I order Massa

Gizzard full ground

Dole dole

Loke loke

DJ, okay

Play me Gobe

Amaka, play your tape

Hushpuppi dealings na him I run

For the club they can never treat me one kind

I show them my hand

Hushpuppi dealings na him I run

For the club, dem been wan come treat me one kind

Until I show them my hand

Me and my bannies

We dey high fashion on top

Quilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey fo

And so what?

Wey your bobo? Make you lend am

If the pass too sweet, colonize am

Masta, give me instrumental

See the gbedu too sweet, e dey enter

Hennessy Gbemi trabaye

So no ginger me, no ginger

No shalaye

Hennessy Gbemi trabaye

So no ginger me, no ginger

No shalaye

I dey stagger but I no fit to lose my Composure

All is in order

Me and my bannies

We dey high fashion on top

Quilox everyday on soft, mpepenepe and we no dey fo

And so what?

Wey your bobo? Make you lend am

If the pass too sweet, colonize am

Masta, give me instrumental

See the gbedu too sweet, e dey enter