Fall in Love

By Godwin

On RENDITIONS

Released on February 27, 2026

Thumbnail

[Verse 1]

See I never thought that I'd find someone like you

That would capture my heart and there is nothing I can do


[Pre-Chorus]

I used to brag to my friends that I'd always be a player

But since I set my eyes on you


[Chorus]

Ọmọ you don make me fall in love

Fall in love oh, fall in love

Ọmọ you don make me fall in love

Fall in love oh, fall in love eh eh

Ọmọ you don make me fall in love


[Refrain]

You don make me fall in love

You don make me fall in love

You don make me fall in love

You don make me fall in love


[Verse 2]

My friends dey ask me say, "O boy, what is the matter"

Me I dey tell them say, you dey make my head scatter


[Pre-Chorus]

And I used to lie to myself that I'll always be a player

But since I set my eyes on you


[Chorus]

Ọmọ you don make me fall in love

Fall in love oh, fall in love

Ọmọ you don make me fall in love


[Refrain]

You don make me fall in love (Fall in love oh)

You don make me fall in love (Fall in love oh)

You don make me fall in love (Fall in love oh eh eh)

You don make me fall in love