GHANDI

By Ghandi

Thumbnail

(Dance and whine girl killy pesin, ladies on the floor wan shack hennesy)

Who be that girl for the other side

Wey dey get big mouth

Wey dey like to fire(fire)

Say her father na big boy, big boy general

Oya command your army

Giddem the lamba (lamba)

When I give them the first command

Or the second one

All the girl dem go feel the sound

To the party jam

CHORUS

Me say who got the keys to the beamer (Ghandi)

Who got girls with the figure (Ghandi)

Who don dey spend all the dollar(Ghandi)

Sweetboy sweet like fanta yea

VERSE

Oya now

Who am I,that guy

That guy wey dey like to dey get down

Calm down, babygirl calm down

See the beat is on when you burst whine

Said Tasha oya wambi

Other girls but na you wey I dey fancy

Real nigga i'mma tell that I got this

Fuck boy can't fuck with ghandi

Let nobody spoil the fun

Comot the slips for the run

Fyn boy looking so

See a Fyn boy looking so eh eh eh

Who be that girl for the other side wey dey get big mouth

Wey dey like to fire

Say her father na big boy , big boy general

Oya command your army Giddem the lamba(lamba)

When I Giddem the first command

Or the second one

All the girl dem go feel the sound

To the party jam

CHORUSE

Me say who got keys to the beamer (Ghandi)

Who got girls with the figure (Ghandi)

Who don dey spend all the dollar (Ghandi)

Sweetboy sweet like fanta yea