Be-Warned

By Gabido

Thumbnail

Intro:

Yeah!!! (SPUNKY-RAY) Oh na na nah

Ahhhh!!! (itz mhe again)

Gabido!

Oh na na nah!!!!!

Ah ah ehhhh

VERSE 1

Lemme warn you now

Tell all people wey no know me now

Wey wan know me now

Say me I getti goons wey dey hold me down (wey dey hold me down)

I don't really wanna show my self oh no

I look nice and cool

I look nice, buh I'm not so so good

PRE-CHORUS:

Why be say! Nah me dey dey talk about? (I no know wetin I do)

Shey nah me guys wan try bring down (I no know wetin I do)

Why be say nah me girl dey gist about? (Still don't know wetin I do)

If I do good, dey go say nah bad

CHORUS:

Make you woosh your mouth

Make you always, make you woosh your mouth

Make you no go cross my lane

Makе you no go cross my lane

Be-Warned!!!

Makе you woosh your mouth

Make you always, make you woosh your mouth

Make you no go cross my lane

Make you no go cross my lane

Be-Warned!!!

VERSE 2

If by mistake you cross my lane (Tell them wetin go happen)

20thousands men shall fall that day (Wahala!! Gobe!!!)

If by mistake you cross my lane (Tell them wetin go happen uhh)

Hotboy crew's dem go poopo you!

I'm stirring down the scrapper's

I'm stirring down the scrapper's

No wan know my hater's

I no wan know my hater's

I no dey sleep every night, I dey hustle for the paper

I'm stirring down the scrapper's

I'm stirring down the scrapper's

Working on my own life

I'm working all my whole life

I no dey sleep every night, I dey pray for my own time

PRE-CHORUS:

Why be say! Nah me dey dey talk about? (I no know wetin I do)

Shey nah me guys wan try bring down (I no know wetin I do)

Why be say nah me girl dey gist about? (Still don't know wetin I do)

If I do good, dey go say nah bad

CHORUS:

Make you woosh your mouth

Make you always, make you woosh your mouth

Make you no go cross my lane

Make you no go cross my lane

Be-Warned!!!

Make you woosh your mouth

Make you always, make you woosh your mouth

Make you no go cross my lane

Make you no go cross my lane

Be-Warned!!!

OUTRO:

Uhhh uhhhh uhhhh uhhhh

Woosh your mouth

Uhhhh uhhhh uhhhh uhhhh

Cross my lane

Uhhh uhhh uhhh uhhh

Woosh your mouth

Uhhhh uhhh uhhhh uhhhh

Don't cross my Lane ehhh

Uhhh uhhh uhhh uhhh

Woosh your mouth

Uhhhh uhhh uhhhh uhhhh

What's my name? X2

Gabido