Quick Reply

By Froshking

On Mutation

Released on March 10, 2023

Thumbnail

She’s a bad girl wey no like nonsense

Church girl with ashawo vibes

Shawty so slick, Henny with more ice

My chargie you smile so bright

No worry you bad no lie

Your bunda make me shout “oh why”

I fit kpai if you smile right back

No worry i dey alright

Ohh oo hiii oh hii oo hii

Oh girlie I can’t deny

E be you wey dey my mind

You make a man question why?

Ohh oo why oh why oh why

Girlie you don hypnotize

I’m in love with your face and thighs

Shawty give me those quick replies

My doctor say

My cure dey for your body

My addiction dey for your waist

Well i no know wetin i take (uh uh uh uh)

My doctor say

Make i take you twice a day

But i don overdose for your case

And if i take you one more i fit to craze

She’s a bad girl wey no like nonsense

Church girl with ashawo vibes

Shawty so slick, Henny with more ice

My chargie you smile so bright

No worry you bad no lie

Your bunda make me shout “oh why”

I fit kpai if you smile right back

No worry i dey alright

Ohh oo hiii oh hii oo hii

Oh girlie I can’t deny

E be you wey dey my mind

You make a man question why?

Ohh oo why oh why oh why

Girlie you don hypnotize

I’m in love with your face and thighs

Shawty give me those quick replies

(Ohh oo hiii oh hii oo hii)

(Oh girlie I can’t deny)

(E be you wey dey my mind)

(You make a man question why?)

(Ohh oo why oh why oh why)

(Girlie you don hypnotize)

(I’m in love with your face and thighs)

(Shawty give me those quick replies)

Ohh oo hii

Please don’t leave me no

I cannot replace you

Please come take my throne

Ohh oo hii

Please don’t leave me go

I cannot replace you

Baby you’re my home

She’s a bad girl wey no like nonsense

Church girl with ashawo vibes

Shawty so slick, Henny with more ice

My chargie you smile so bright

No worry you bad no lie

Your bunda make me shout “oh why”

I fit kpai if you smile right back

No worry i dey alright

Ohh oo hiii oh hii oo hii

Oh girlie I can’t deny

E be you wey dey my mind

You make a man question why?

Ohh oo why oh why oh why

Girlie you don hypnotize

I’m in love with your face and thighs

Shawty give me those quick replies

(Ohh oo hiii oh hii oo hii)

(Oh girlie I can’t deny)

(E be you wey dey my mind)

(You make a man question why?)

(Ohh oo why oh why oh why)

(Girlie you don hypnotize)

(I’m in love with your face and thighs)

(Shawty give me those quick replies)