Orinado

By Flavour

On Thankful

Released on November 14, 2014

Thumbnail

[Intro]

Ọyọlịma!

Chei, hey

Okay

Are you ready now?

Hey

Mr. Flavour 'pon the dance hall

Ọyọlịma!


[Pre-Chorus]

She dey kill me die o

Orinando

She dey kill me die o

Orinando

She dey kill me softly

Orinando

She dey kill me softly

Orinando


[Chorus]

You are one in a million (Orina)

You make me feel so young (Orina)

You make me feel so strong (Orina)

But mama, na i gbuo m eh (Orina)

You are one in a million (Orina)

You make me feel so young (Orina)

You make me feel so strong (Orina)

But mama, na i gbuo m, eh (Orina)


[Verse 1]

She is sipping on one bottle of alcohol

As she dey listen to my riddim

Gisting with her friends around the bar

As dem dey listen to my riddim

She say me number one in Africa

That's why she listen to my riddim (They don know)

Tuale to my fans around the world

Wey dey listen to my riddim (Ọyọlịma!)

An Africana beauty is obvious

Her body and her shape is mysterious

I wanna get close and get serious

But mama, na i gbuo m, eh


[Pre-Chorus]

She dey kill me die o

Orinando

She dey kill me die o

Orinando

She dey kill me softly

Orinando

She dey kill me softly

Orinando


[Chorus]

You are one in a million (Orina)

You make me feel so young (Orina)

You make me feel so strong (Orina)

But mama, na i gbuo m eh (Orina)

You are one in a million (Orina)

You make me feel so young (Orina)

You make me feel so strong (Orina)

But mama, na i gbuo m, eh (Orina)


[Verse 2]

Mama, mama, mama, yeah

Mama, mama, Kezaiah (Mama yo!)

Mama, mama, mama, yeah

Mama, mama, Africana

Kezaiah

Is on fire

Her backside

Is on fire

Kezaiah

Is on fire

She from Calabar eh

She no dey tire

Ololo, olo

Ololo, olo

Ịghọtago? Olo

Sho ti gbo? Olo

You no dey see? Olo

Ololo, olo

Ịghọtago? Olo

Sho ti gbo? (Ọyọlịma!!)

Ololo, olo

Ololo, olo

Ịghọtago? Olo

Sho ti gbo? Olo

You no dey see? Olo

Ololo, olo

Ịghọtago? Olo

Sho ti gbo?


[Chorus]

You are one in a million (Orina)

You make me feel so young (Orina)

You make me feel so strong (Orina)

But mama, na i gbuo m eh (Orina)

You are one in a million (Orina)

You make me feel so young (Orina)

You make me feel so strong (Orina)

But mama, na i gbuo m, eh (Orina)


[Outro]

Ọ sụwa gadagada, hey, hey, hey

Ọ hụha wakeneke, hey, hey, hey

Ọ sụwa gadagada, hey, hey, hey

Ọ hụha wakeneke, hey, hey, hey

Mixing Zeeno Foster

*banter*