Odiro Easy

By Flavour

On Uplifted

Released on July 7, 2010

Thumbnail

This one no bi yoh yoh eazy

So make u dey take am small small

Let's go like this

Ojalipopo eh ukwunwababy eh

Ojalipopo eh ukwunwababy eh

Ekene menu Jesus

For making today a better day

Biggy biggy joliooooo

I waka comot from house to work

To see watin man go fit chop

Ifuwa ha di ri easy oyorima

I see some people wanna pull me down

I see some people wanna push me down

They can neva neva stop me now

Maka na jesus dey by my side

Give me one bottle one bottle of alcoholoo

Make I drink away my sorrow

Make I chaki chaki dеy go

Becos ifuwa ha di ri easy ooo

I ma si na o di easy oo

Lifе no easy brother oo

I ma si na o di easy oo

Odigi de odigi I puta no boh waya waya

Odigi de odigi e pachi ri fe waya waya

Odigi de odigi e mechi ri ma waya waya

Maka na e nu uwa I ma we no di le easy ooo

E maka na ka ra guawa

O kwa Flavour na ba nah

Agwu mu bu ojeba e we ilo oyorima

I waka comot from money plaza

I take am back to bubbles plaza

I waka to citi center

I take am back to villa Tuscany

I see some people wanna porokoto

I see some people don dey popopopo

I go to Ghana dem dey porotopo

I see for togo dem dey popoto

Give me one bottle one bottle of acoholoo

Make I drink away my sorrow

Make I chaki chaki dey go

Becos ifuwa ha di ri easy ooo

I ma si na o di easy ooo

Life no easy brother oo

I ma si na o di easy ooo

Odigi de odigi I puta no boh waya waya

Odigi de odigi e pachi ri fe waya waya

Odigi de odigi e mechi ri ma waya waya

Maka na e nu uwa I ma we no di le easyoo

Odigi de odigi I puta no boh waya waya

Odigi de odigi e pachi ri fe waya waya

Odigi de odigi e mechi ri ma waya waya

Maka na e nu uwa I ma we no di le easy ooo

Uh l need everybody in the house to join me

Make we dey shake am small small

Let's go ojalipopo eh ukwunwababy eh

Ojalipopo eh

I see some people wanna porokoto oyorima

I see some people don dey popopopo

I go to Ghana dem dey porotopo

I see for togo dem dey popoto

Give me one bottle one bottle of acoholoo

Make I drink away my sorrow

Make I chaki chaki dey go

Becos ifuwa ha di ri easy ooo

I ma si na o di easy ooo

Life no easy brother oo

I ma si na o di easy ooo

Odigi de odigi I puta no boh waya waya

Odigi de odigi e pachi ri fe waya waya

Odigi de odigi e mechi ri ma waya waya

Maka na e nu uwa I ma we no di le easyoo

Odigi de odigi I puta no boh waya waya

Odigi de odigi e pachi ri fe waya waya

Odigi de odigi e mechi ri ma waya waya

Maka na e nu uwa I ma we no di le easy ooo

Becos ifuwa ha di ri easy ooo oyorima

I ma si na o di easy ooo

Life no easy brother oo

I ma si na o di easy oo

Odigi de odigi I puta no boh waya waya

Odigi de odigi e pachi ri fe waya waya

Odigi de odigi e mechi ri ma waya waya

Maka na e nu uwa I ma we no di le easyoo