[Intro: Famous Pluto]
Wowowo
Na Famous Pluto
Who-who-who go?
[Verse 1]
I be àṣẹ́wó boy you know say me I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how take belle take come?
When she put her mouth for my thing, I holler, "Oh, my God"
And she is very loyal, she sabi sing all my song
After the other night, she carry all her friends dey come
I ask her, "Wetin sup?" She say, she need a threesome
She like the dark guys wey be say na make him dick long
I understand say she wan carry all her friends along
[Chorus]
I no dey dey satisfied today
Me, I no dey dey satisfied today
I no dey dey satisfied today
She want my thing to herself, but I give am to all of them
I no dey dey satisfied today
Me, I no dey dey satisfied today
I no dey dey satisfied today
She want my thing to herself, but I give am to all of them
[Bridge]
Oh, oh
Eh, eh
Oh
Eh, ye, oh
[Verse 2]
If I no see OS, then I go back to my ex
Na withdraw or transfer? Make we go straight to POS
As we don knack finish she say "Baby, wetin be next?"
If to carry OS na exam, I suppose carry first
The thing about me na say me I dey always dey vex
As I release, I realized, then I begin dey regret
I get baddies for North, South, East, and West
If I call them, go pull up, even if the days I no too get
[Chorus]
I no dey dey satisfied today
Me, I no dey dey satisfied today
I no dey dey satisfied today
She want my thing to herself, but I give am to all of them
I no dey dey satisfied today
Me, I no dey dey satisfied today
I no dey dey satisfied today
She want my thing to herself, but I give am to all of them