Released on November 16, 2015

Thumbnail

Ahn bahd guyz

Soft work


[Verse 1]

Ahn Abinibi you will know when we enter late

They say we dey show gan it's a darn habit

We no struggle to collect best artist

First class no be who collect extra sheet

Give ladies ecstacy, with our expertise

We calling shots but dem no dey get service

Wen we comot London we go check Paris

I dey smell envy, I detect malice

I don't care lifestyle you go fear lavish

Foreign girls in my house I dey learn Spanish

And the French girl tell me je m'appelle Gladys

I dey scope omoele till some bread vanish

But no be strain on my pocket 'cus we less famished

Ladies love made men and we established

Dem dey con find us like we herbalist

Dey wii chop our bobo if it's well garlished


[Pre-Chorus]

We came through in that Mercedes

Ahn mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily


[Chorus]

It's our work oo

Ahn yea soft work

Yea it's our work oo

Ahn yea soft work

Ahn yea it's our work oo


[Verse 2]

It's the life we chose I could have been in chambers

No regrets this one dey pay pass

We get drive we get all the papers

Trust nobody real niggas dey scarce

Please my padi why you want to gate crash

You dey copy kata you don dey claim razz

'Cus you say dat one na the main cash

You be army robber your people dey SAS

Riches and manner, Cash and etiquette

Mature money and I ain't even thirty yet

I know your face but I can't remember where we met

Na just courage the power wey the Henny get

Stories that touch from a real life angle

This one's for the night, I burn the midnight candle

Emi law school so I can be called to bar

Now I'm a Rap star mummy I'm popular


[Pre-Chorus]

We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily


[Chorus]

Is our work oo

Ahn yeah soft work

Ahn yeah is our work oo

Ahn yeah soft work

Ahn yeah is our work oo


[Verse 3]

Working hard but we're hardly working

When the fine girls them start the twerking

You go pause like duro na gbami gbo

Sori backside amina

Ahn yeah aso o gbami mo mo

All these money make a nigga fatty bum bum

We are now big so we can now pretend

We can now find a star we can now be friends

But you you no know the game intoto

You want to try lucky maybe you will win lotto

Even real talent gan still need promo

If you fake your own death you fit still no blow

Bami womo to le roll plate to ni logo

Omo to yellow bi sikiratu sindodo

A damsel that already knows the koko

Cause' I don't have any power to dey feed zobo


[Pre-Chorus]

We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily


[Chorus]

Is our work oo

Ahn yeah soft work

Ahn yeah is our work oo

Ahn yeah soft work

Ahn yeah is our work oo