Released on May 30, 2025

Thumbnail

Sho fe

Sho fe soro si mi

Tell me wetin happen to fe soro simi

Isu Pelu ata dindin

Moti gboriwole pin pin

Yeah

We dey ball we no dey loss pena (pena)

Cruising in the motor we dey buss Fela (Oya)

To ba r'awon shinani ton wa mi wa

Won to mefa two Orobo four lepa (oh Yeahh)

Dem tell me say make I come get am (come now)

They way dem line up dem be like orchestra (ah)

Celebrity baddie wey be top shotta

She don set am

She say when I go come neck am

Call Cheta

So fun ko ma gbe Oti wa

Call Tola tell am we dey expect supper

If he run into go slow make he call chopper

I don talk am before make you burn rubber (yes now)

Dem say dem need more rubber

Iwo se leju bi pe won force e wa

Shorty carry body she be jaw dropper

I don dodge am before she go be blood sucker

Mmm yeah

Tell am nothing go loss

Be like I go spray holy water on top na

If e no remorse I go take 'em to church

I'll make em get up on their feet

Everybody dey jump na

Mmm

Nwanne nothing go loss

Be like I go spray holy water on top na

If e no remorse I go take 'em to church

I'll make em get up on their feet

Everybody dey jump na

They hating on the boy for no reason

Always trynna shut me down but I don't listen

This no different

Won't stop till I know freedom

Till I put both hands on it like I'm goalkeeping

You and your homies been gold-digging

You trynna be tough but nah you man are so chicken

I ate it was so filling

My peace keep it so hidden

In gold linen more women is strolling in

We dey hot for life no know wetin be cold season

And if grammar don dey too much Oga blow pidgin

Tell dem day you be Victor you be no victim

For barber shop for bus stop for night club

Hear the side talk inside bus we don clock

No gree

No be here dem go chop us

No dey fear face the worst case e don sup

Mmm yeah

Tell am nothing go loss

Be like I go spray holy water on top na

If e no remorse I go take 'em to church

I'll make em get up on their feet

Everybody dey jump na

Mmm

Nwanne nothing go loss

Be like I go spray holy water on top na

If e no remorse I go take 'em to church

I'll make em get up on their feet

Everybody dey jump na