All Over

By Facyl

Thumbnail

(Hola Airmix)

True that, omo you dey rap too bad

Omo say your rap too much

Ogbeni say e don do boy

Me I say your time is all over

Be like say your time is all over

Be like say your time is all over

E Be like say your time is all over

Its all over, its all over

Fucking acting like a new boss

Fucking nothing y'all can do us

Go and go and go and do now

Its all over, its all over

Yea! ain't no naija nigga when dey rap like this (For where)

Even ice prince sef no dey for my list

Ain't no konk artist

When dey rap like beast

Kini 8mile I was born 88

Why u niggas still dey hate

When the boy no dey wait

26years I dey bust for here o

When I see your chick face I dey drop funei o

Put me on the beat

With Ammed Ali

And i give a nigga Bruce

Like One More Lee

Only made nigga na bangalee

Even Made Men Nigggas na wanabe

Sasha P like wats the P

That's my girl o

Where you been o

Naeto C men have you seen her

Carolina that's my nigga

Only Kid I know na sauce

Only wiz i know is wayne

You too young to play with us

No more candy in the rain

6 nigga you's a lil nigga

So you need a real nigga like FAC

Show you how to make a C

Cause you no fit make an A

Cause we dey where Mecca dey

Tell Mohammed to be Patient

Cause I'm down the mountain Basement

Praying Father, Abba Father

Tell these niggas no replacement

Shoot em up like praa

Hit em up like Pac

Who dey talk like that, where the Popo

We dey run lasgidi, no dey form agidi

Cause I shoot u on a track Po po po!

This for ma niggas in PH City

With the pretty ass girls that grew up with me

Funke, what you gonna do when you see me on TV

And I'm looking like a New born Diddy

If New York did it then Naija did it

Many young niggas couldn't see me go get it

And my shoe so Lag like Eko fitted

I'm the new hip hop cause your Ecko faded

Malcolm ni abi X Convy

Even Abraham sef wanna Lincoln me

Rap congee cause beauty on the beat

And you rocking with a beast, baby Sunkanmi

True that, omo you dey rap too bad

Omo say your rap too much

Ogbeni say e don do boy

Me I say e never do now

Phyno when your rap good

Ice when no attitude

Olamide e don do boy

Me I say your time is all over

Be like say your time is all over

Be like say your time is all over

E Be like say your time is all over

Its all over, its all over

When I rap on the beat like Aeee

Everybody in the club like Whoooo

When you rap on the beat like Daaamn

Everybody in the club like Nooooo

Cause you can't compete

Cause my rap complete

Wanna win me you go rap concrete

(Hola Airmix)