Released on January 29, 2023

Thumbnail

[Intro. Emmyflows]

Lelele mama ahh

Afro something

Je jeje one time

Je jeje two time

Lexsion on the..


[Verse 1]

Baba Fela talk about poverty

Since 1991

Baba Fela talk about bad leadership

Since 1991

But still yet things never change oh

But still yet things still remain the same

The rich man dey chop

The poor dey beg..

The rich man dey flex

The poor man dey vex


[Chorus]

Baba abeg makе you show us the way..

Oluwa come down and shower us thе rain

Baba abeg make you show us the way

Oluwa come down and shower us the rain

Baba abeg make you show us the way... Ehh

Cause we too dey hustle for the pay

Baba abeg make you show us the way... Ehh

Cause we too dey hustle for the way


[Verse 2]

Showers of Blessings

Na waiting we need

We don taya for poverty

We too we want the cheese

Oluwa open doors for us oh

Cause me too l want enjoy oh

Dem no care if we live oh

Dem no care if we die oh

Cause them no care if we live oh

Cause them no care if we die ohhh


[Chorus]

Baba abeg make you show us the way..

Oluwa come down and shower us the rain

Baba abeg make you show us the way

Oluwa come down and shower us the rain

Baba abeg make you show us the way... Ehh

Cause we too dey hustle for the pay

Baba abeg make you show us the way... Ehh

Cause we too dey hustle for the way


[Outro]

Ache ache jeje

Shower us the rain

Ache ache jeje

Shower the jeje

Ache ache jeje

Emmyflows again