Released on October 20, 2021

Thumbnail

[Intro]

Hey!!

Master


[Verse 1:Drizilik]

Back then when we start, nobody nor understand

Na God's plan wey we made from the stand

From the feet we dey take to the stand

We dey hope say we reach na the land

Everybody don dress for the occasion

Leh we meet na the location

God inh will na for move wetin don go around

Nor need for kam around, we nor live in a rotation (yeah)

Wey we free we dey flow dey nor gate we

Na we back leh deh talk and debate we

We nor go able dey usai deh hate we

We nor go able wait deh dey wait we

Neba deh nor fit to test us, whatever we do we stay blessed

I know when we arrive we gon turn up

When we arrive we gon flex


[Hook:Drizilik]

We dey move, we dey move, we dey move God inh people deh dey move

God inh people deh dey move

We dey move, we dey move, we dey move

God inh people deh dey move, we nor get natin else to prove

God inh people deh dey move


[Chorus:Drizilik]

Exodus, exodus, exodus, exodus, exodus


[Verse 2:Drizilik]

To December thirty from first of the first

Getting money is the cause of the cause

Ah tell them I got it the sauce of the sauce

So ah nor go stress, because?

Deh go only love you wey you high at the peak

Deh nor know say you build from the ground up

If you know you worked too hard to retrieve a life shit

Act like you got something to be proud of

Bad energy, ah don remove

Deh think ah fall, or lost the groove

Ah don pata back, you heard the news

Delivery van I'm on the move

Me neba deh nor fit to test us, whatever we do we stay blessed

I know when we arrive we gon turn up

When we arrive we gon flex


[Hook:Drizilik]

We dey move, we dey move, we dey move God inh people deh dey move

God inh people deh dey move

We dey move, we dey move, we dey move

God inh people deh dey move, we nor get natin else to prove

God inh people deh dey move


[Chorus:Drizilik]

Exodus, exodus, exodus, exodus, exodus

Hey!!


[Outro]

Yaya greetings ya people this wan ya big bad chude from the whole Sierra Leone

So big up Africa, big up the whole of Ghana, big up the whole Nigeria and the people ina shukubly

Wuh ya say so put this pan repeat

And better nor flip pan it Movement of jah people

Pow pow pow pow!!

Extraordinary