BOY BYE

By Dremo

Released on May 29, 2024

Thumbnail

Intro:-

Bombai bombai boy bye

Person don die

Normal lifestyle

Verse1 (DREMO)

Codename

I’m all up in your faces acne

Hate you all with a passion

Addressing niggas down to their fashion

I’m zinoleesky shoes

When I walk in

They uncomfortable

Don’t gif a shoot

What they say under my comment section tho

Passengers buckle up

Body go tell all of una

Dracula come for blood

This Period tori e jo puna

See I don’t need love long as I’m respected

Rather be real and rejected

Than fake and accepted

Keep on stepping

They watch my every move investigate it

Than na stare case

Give them something to watch wey Dey expensive

Oyster perpetual day date

Went with the blue and not the red face

Touch base for my dads state

Spending dead faces

Verse (Sugarbana ):-

Bombai bombai boy bye

Person don die

Normal lifestyle

And meanwhile

Water rush down

Pon the cheeks of Babylon

Go mourn your loss

Dem popo really wanna burst a boy for this

We settle it before it escalates

Anytime wey we pull up dem evaporate

Sey make you tell them we no negotiate

Bombai bombai boy bye

Person don die

Normal lifestyle

And meanwhile

Water rush down

Pon the cheeks of Babylon

Go mourn your loss

Verse Phenom:-

I NO DEY SMOKE AGAIN AND I NO DEY FUCK AGAIN IF SEX WAS SALVATION BOY

I NO FOR BORN AGAIN

(On Jesus)

IVE BEEN WALKING ON WATER SEA/SEE A FUCK BOAT CRUSIE

CAME FROM NO SILVER SOON NOW ITS GOLD TOOTH

(((((GIGGLE))))

IM SAUCED WHEN I BOUNCE WITH IT

SWAG OVER DOZED I WAS BORN WITH IT

24 KOBE BRYANT IS HOW I BALL WITH IT

BRAA BRA BRA HOW I FLOSS WITH IT

DREMO TOLD ME KILL EVERYTHING LIKE A GENOCIDE

STREET CRED IM ALL A’S LIKE MY GENOTYPE

LOYALTY THE FIRST RULE NIGGA PICK A SIDE

YALL

PUSSIES WANA BE DICKS WELL IM A BIGGER SIZE

VERSE Barrylane

Rap is not your calling

Step aside you boring

Run outside cause if i catch hommie

Got the ratchet on me

Ima slide like too too

This what i do to you

Ima kill all your crew

My riffles blew

Let me enlighten you

Im here to frighten you

Your mind deluded

Make your mouth go muted

Keep the silence

Cause you sounding stupid

Rip your family root and

Eat your garden fruit and

Hey i mean everything that i say

If i say im shooting bodies then the rest catch a stray

Fuck you all and everybody hear the gun bullet spray

Got you running to the lobby like your home is at stake

HOOK

Verse (monttei):-

Fire Flame Spitter

Bad man I chop beat for dinner

Dem likkle boys dem vegetarian

Dem no wan beef but Ama give ya

My Niggas wan kpo

Dem no wan smoke bombaclat dem choke

Mana Killi anything for my dawgs(dogs) Keanu

Dem no dey play with me se mo jo piano

Verse Nexto :-

Nexto

The only lyrical Joe we know is the rapper Budden

Obidi must love the flow, shower buddies

Dremo took a stand that changed the course of hiphop

Nexto am the one who took the corpse to the morgue

Am in the hands of God, im richly made

You cocks are in the hands of conductors, chicken change

Are you ready to binge the drama we bring, I’m really deranged

If you cast me bro, I go Cassie you, I’m P.diddy dangerous

Rep my hood Oshodi, where table no dey turn like 4kerty

Where Some are born with property, Some are born with apology

Some are born with silver spoon, some are born with turn garri

I was born to urinate on your grave, so you can rest in peace, ote

Hook

Flowolf

See I be solid guy so you know say I dey liquid

Burning on the cali me I no dey puff sea weed

We in the car puffing Indica

O si fi grabba Sinnu backwood onika

Cash in the Ghana must go

I no be regular joe

U coming for the wolf don’t

Come with that regular flow

Who naked no dey chook hand for pocket

Mo di bii baba suwe mo wo ice mii de wo jacket

Maxino

See Me and nobody get case

Just to clear the airspace

Fuck with my Niggas e go b anywhere belle face

We do am with no reason

Some go gbaga enter prison

They confirm am say na Rich and Wacko season

It’s a man down when u hear the gun cock

No jokes we no dey do am for fun

We no dey do am for clout

U See the pick up when dey jonze

Dem find he mama go house

Community support the violence

So nobody Dey shout for here

Hook

Chinko:-

Anipe orilomofunyin toba ti wunyin kema trap

Rap in English? Se Kendrick Lamar na le fegba rap?

Epele ke ma blab, egbogun isoye kema sharp

It’s Spiritual ori pope la de yin si te ba lo CAP

Yoruba lemi gbe wole toreruku ogboyinbo

About to pierce through the market ma gun yin pani loyingbo

O ni baby send me nudes ka wuwa bawonloyinbo

Before she see my cock tay/tail colada tabi mojito

Eniba jawesenu gbudo rija bebebe

Oun tebinu se ni koro lo tan sawakedere

Wonike japa ekelebe won a fosi e Lara werepe

Owo mode o to Pepe tagba o enter akeregbe

Payper

FORGET LOUD PRICE WE STILL DEY BURN. HALF OUNCE IN A DAY/

FORGET THAT WEJUST MET, I TELL HER CALM DOWN, SHE GO STAY/

DOUBLE CHECK MAKE SURE I’M WELCOMED ANYWHERE I GO/

WHETHER SHENKENT OR KPOLI WATCHU SEE IS WATCHU BLOW/

IF YOU DOPE YOU DOPE

TALK IN ANY LANGUAGE ANY DIALECT/

ALL WE KNOW IS GROWTH SAYING NO TO STEADY HIGHNESS/

NO REPLAY VALUE WE DON’T, EVER REWIND THEM

SPOKE BAD ABOUT ME SO LONG I NEARLY SIGNED ‘EM/

A BOSS AND A FORCE WHEN THEY SEE ME? VERY FRIGHTENED

WE FLOSS DON'T THINK OF THE COST OF ANY ITEM

I STILL FUCK AND STILL SMOKE

GODSON I STILL WORK, STILL BROKE

Priest

I no like war but then if I beef na pork cos anyone I smoke na pig

When I spin a dice is the only time you see me rolling with a six

The difference between me and Daniel Regha hair is I’m never going mid

I wan spit planes, let us pray, make e no fly over your head please

In Jesus name I Wizkid’s neck

I be their Ogre like I don turn Shrek

I’m all greens, I’m speaking Franklin Ben

Real life check, I wan see the city I just go upstairs

Except for purging for Lagos hold up I no get fears

I don’t need to be high to know it’s up to me my dawg ABJ that be city I’m from

Chibaraubanka if I flop

I’m letting them know say I dey ungodly if them wan dey feel like gods

If I no burst your head at all then you no get head all along

Verse GTS

K WAY

WHO YOU BE WHO YOU BE

IF YOU CANT TAKE A PICTURE

TAKE A GOOD LOOK AT ME

CAME IN THE GAME LIKE MY CONDOM TEAR PROBLEM PIKIN

GTS 40k and the 40k for the blings

Blew up like a bombblast

Goons on my left right like a match past

Screw yall I go school yall

Dem no understand me at all like I’m tutoring the wrong class