Dr Lover

By Dr SID

On Siduction

Thumbnail

She wanna see Xs and Os

Icey I go over seas and homes

No be galala baby follow

Your knees and toes

Ubanka Shege 'dan wawa

You want to see me go gaga

You want to see me go break my leg

But I promise me I no staga

Nobody test me no one no baga

If you no dey rock the beat and go gaga

If you give me money ka' dan bani da gyara

But if to sey na phyno sing am

He go say na onyinra

But look at me now I flow sickness

No be aboki dem be my witness

Shebi na my sick bele go bring fitness

Wetin be your own with dangote's business

Rahhh

She say she wan lover like me

Dan doba na me

Shege 'dan buro'uba

Rararara

I be doctor lover rarara

They call me casanova yes

Your sister wan go back

Arara

I'm taking over aiii

They never wan go back

She likes when I put it down

Every time that I come around town

She feeling my sound

When I fvck her she's making sound

I make her cum harder

I dey make other girls to go gaga yeye

Turn you into maga

When I finish just don't tell your

She's a diva

A sexy little diva

She's looking for a pleaser

She no wan no man to come please her

She say she say she wan lover eh

Dan doba eh

Shege 'dan buro'uba eh

I be doctor lover eh

They call me casanova

Your sister wan go back

Arara I'm taking over eh

They never wan go back eh

She likes when I put it down

Every time that I come around town

She feeling my sound

When I fvck her she's making sound sound

She knows I cum harder

I dey make other girls to go gaga yeye

Turn you into maga

When I finish just don't tell your father yeye

She's on a mission

Like a fisherman this girl is fishing

She won't listen

She wanna follow me

Cause of my this thing eh

New position

Am gonna stay on top

She's wishing

The latest seduction

Talking about my doctor siduction

She say She say she wan lover eh

'Dan doba eh Shege 'dan buro'uba eh

I be doctor lover eh

They call me casanova

Your sister wan go back

Arara

I'm taking over eh

They never wan go back eh

She likes when I put it down

Every time that I come around town

She feeling my sound

When I fuck her she's making sound

Sound

I make her cum harder

I dey make other girls to go gaga yeye

Turn you into maga

When I finish just don't tell your fa...

She likes when I put it down

Every time that I come around town

She feeling my sound

When I fuck her she's making sound

Sound

I make her cum harder

I dey make other girls to go gaga yeye

Turn you into maga

When I finnish just don't tell your fa...