Ginger

By Dr Kells

Released on April 5, 2024

Thumbnail

Ginger

INTRO

Hmmm

Dr kells fi the ladies

Water full my cup cup cup

Gbedu full my jug over flow

VERSE

I get girls for lekki wey go dance

Wey go move wey shake coroba

Too many hits them call me adolf hitler

Make dem shake coroba

Malo friend zone mi o

Me i no go do again

Me I no go stress again

Make another man no go chop my sweat nwa

Whine tsunami

Odoyewu your body wet like juice

Come make I scatter body

Body so cold like she’s from Atlantics

Make I sing you jagbajantics

For my bedroom I be Michеal Jackson

When I smash, first blood she call me Rambo

Shе say she loves me, like sex practice

Yeah yeah

Hook

Give dem ginger

Bellami Fun wa ni ginger

Gbas gbos

Oh lord, oh lord woah woah woah

Give dem ginger

Bellami Fun wa ni ginger

Give dem ginger

Give dem

VERSE

Jo rora

Ibadi large e no normal

The gbedu na hit e no normal

Bellami dey scratch e no normal

Whine to the corner

Shake to the center

This kind waist

Girl you dey make me dey kolo

Girl you Dey make me dey nor nor

Girl your body call for attention

Alakori oh

Can’t control me o

Joor Joor joor ma kpa mi o

I know all you want is my money o

Spend on you like Yemo Lee o

Money o money o

I want all this money o

Bellami Fun wa ni gbedu o

Make dem scatter body o

Hook

Give dem ginger

Bellami Fun wa ni ginger

Gbas gbos

Oh lord, oh lord woah woah woah

Give dem ginger

Bellami Fun wa ni ginger

Give dem ginger

Give dem