[Pre-Chorus]
I'm so fresh, gettin' money by the hour
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
It's Mavin
[Chorus]
Hallelujah, I'm headin' back to the shower
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
Hallelujah, let me hear you, hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
Hallelujah, ha, let me hear you hallelujah
Hallelujah, ha, еh, hallelujah
[Post-Chorus]
(Hallelujah) I'm so fresh, gеtting money by the hour
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
[Verse 1]
Coming from the shower, to make money no be power
You fit say you get money, how much is that? A half in dollar?
I go to the bank and it's open sesame
Swag's on a trillion, zillion, thousand
Bros, they know say I be prince
You can form all you want but they know say no be beans
Louis class, Louis belt, Louis suitcase
And a fine chica from popsi wey dey whine waist
I no fit look dem face
Thanks to the Gucci I am wearing on my face
I'm not sentimental
I can put my swags out there for rental
The facts is monumental
You can even think I'm running mental
Yeah, omo, I dey scatter instrumentals
No go think am, I dey bomb instrumentals
[Pre-Chorus]
I'm so fresh, gettin' money by the hour
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
[Chorus]
Hallelujah, I'm headin' back to the shower (Hallelujah)
No be say I strong, no be might, no be power (Hallelujah)
That kind thing, no stress, no wahala (Hallelujah)
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
Hallelujah, let me hear you, hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
Hallelujah, ha, let me hear you hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
[Post-Chorus]
(Hallelujah) I'm so fresh, getting money by the hour
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
[Verse 2]
It's in you, it's in me
It's in us, it's in everything that I see
Yeah, you no dey hear word o
Of course, you know say me I dey my own world o
Yeah, you go miss flight o
You know ba hear say they don start to board o, ha
[?]
Champagne I dey drink and you know say na eh
Don Perignon, Rosé, get away now
Maka Chukwu, maka Chukwu, jo Chukwu
My money wey dey ooze like chuku chuku
Popcorn sef na Google na packaging
Thank God say me I'm not managing
D'Prince is here, omoba
[Pre-Chorus]
I'm so fresh, gettin' money by the hour
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
[Chorus]
Hallelujah, I'm headin' back to the shower (Hallelujah)
No be say I strong, no be might, no be power (Hallelujah)
That kind thing, no stress, no wahala (Hallelujah)
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
Hallelujah, let me hear you, hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
Hallelujah, ha, let me hear you hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
[Post-Chorus]
(Hallelujah) I'm so fresh, getting money by the hour
No be say I strong, no be might, no be power
That kind thing, no stress, no wahala
Anytime you see me, it's like I'm coming from the shower
[Outro]
Hallelujah, let me hear you, hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
Hallelujah, ha, let me hear you hallelujah
Hallelujah, ha, eh, hallelujah
Hallelujah
Baby Fresh