Lálę Friday

By Dellopapi

Thumbnail

Phone call discussion intro:

Lale friday x3

Dellopapi bebe

Verse 1-

Osheey

Lalę friday ojo yen

Called a fine babe to shaye

Borrowed benz from chibuzo

Just to form bobo alaye

Baby are you ready for the parrY

I borrow money from oga turari

After everything she said no

Moni o pari

I use my salary buy moet

Naso the babe con dey rush o

But this is just to 8

She say she get house phobia

Coz i get two face but i no innocent

Man's not 50 i got 2 cents

Holy boy mode i present

Verse 2

All those ones are fornication and my daddy is a prophet (oh no)

My body is a temple and i don't really like men to visit (that's so)

After all these faaji i go to my house it has finish (yesso,)

I heard you always pass and play babes like maradona ehn

Ye evil doers of the night will not see rest

I thought this night is only for chills and flex

You didn't tell me you wanted sex

Nnamdi I'm disappointed i have vex

Next time biko fess try to sext

I pitied you to drink your moet sef

Your address is doggy road 69 roundabOut

I don't want to visit there

Lale friday got boring

Morope mo ma jaye foreign

Lale got boring

She say I'm going home and don't call me