Released on March 31, 2023

7K Views

Thumbnail

[Intro]

(Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)


[Verse 1]

Make I tell you something

Life is not fair

Lost many of my guys

But I thank God I still dey here

Oh yeah

And I know say you dey watch me from up there

I no go lie say e weak me

But I stay strong and I stay fit


[Pre-Chorus]

I just wan flex this life oh

Before I leave this life oh eh

Ko si omo na, mo ma jaiye

Mo ma jaiye mi

I go double the bag oh

If I hear say I slack oh

Ko si omo na, t’emi ye mi

T’emi ye mi


[Chorus]

Legends can never die

Oh ye, oh ye

Shooting up for the stars

Oh ye, oh ye

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh ye, oh ye

Legends can never die

Shooting up for the stars

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh ye, oh ye


[Verse 2]

I get many things wey I want to talk about oh (Want to talk about o)

Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk

I dey do my way but some people over kaku

But I go still dey ball, make dem call me Lukaku


[Pre-Chorus]

I just wan flex this life oh

Before I leave this life oh, we

Ko si omo na, mo ma jaiye

Mo ma jaiye mi

I go double the bag oh

If I hear say I slack oh

Ko si omo na, t’emi ye mi

T’emi ye mi


[Chorus]

Legends can never die

Oh ye, oh ye

Shooting up for the stars

Oh ye, oh ye

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh ye, oh ye

Legends can never die

Shooting up for the stars

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh ye, oh ye


[Outro]

(Wi-Wi-Wi-Willis, giddem!)