Don’t Know

By Davido

On 5ive

Released on April 18, 2025

Thumbnail

[Intro]

O-Obah!!!

Wah dem a say?


[Verse 1]

Fuck all the clout

I'm with my thoughts (Yeah, yeah)

Thinking alone (Thinking alone)

It's time to go

Liquor in my cup

Taking many shots

But the shayo no dey work

I need you for my body and soul

I fall for you, o ti lọ

Give me that ti-ti tọ

Wey dey make we dey sweetin talk

Blow me like a ping ping pong

You and I supposed to link up

The way you move that toy-a-toy-a-toy

Come to me bẹbẹ n lọ

No waste time osiso


[Pre-Chorus]

Girl you dey ginger me kọrọ

Girl you dey ginger me kọrọ

Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ

Girl you dey ginger me kọrọ

Girl you dey ginger me kọrọ

Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ


[Chorus]

You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)

You don't even know what you do to mе (Ah, you don't)

You don't even know what you do to me

You don't, you don't, you don't еven know what you do to me (You don't)

You don't even know what you do to me (Ah, you don't)

You don't even know what you do to me


[Verse 2]

Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ

O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)

Gucci bag, Versace, o ti lọ

O ti lọ

So I dey call your phone make we talk together

Leave my girl, my only chikala

Bring your body make I feel the balabala

Chop my raba raba, chop the gala gala

No dey para para, I no go wahala

Sweet like panla, fit pa

Swear to God you dey use kayamata

Sweet my body and blow my oblangata


[Pre-Chorus]

Girl you dey ginger me kọrọ

Girl you dey ginger me kọrọ

Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ

Girl you dey ginger me kọrọ

Girl you dey ginger me kọrọ

Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ


[Chorus]

You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)

You don't even know what you do to me (Ah, you don't)

You don't even know what you do to me (You don't)

You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)

You don't even know what you do to me (Ah, you don't)

You don't even know what you do to me