Constantly

By Davido

On Oriadé

Released on July 31, 2026

Thumbnail

[Verse 1]

O.B.O., Baddest

Dem no fit touch this

Who you know fresh and the hardest?

Who you know move like the baddest?

Odima, cooler

See lifestyle na Skoda

Evidently, every day we shining

Ọmọ, everything pop like soda


[Pre-Chorus]

Oh, double-O, double-O, double-O, double-O

Double-O, one no be radio

Different P, I'm a different breed

With a different energy

Oh, double-O, double-O, double-O, double-O

Double-O, one no be radio

Differеnt vibe on a different kеy

I dey give them constantly


[Chorus]

(Constantly) Skoda

(Constantly) Ooh yeah

I dey Killie show

I'm steady making my dough

And I make them jó disco

(Constantly) As e dey go

(Constantly) No definition

My guy, ẹ gbàgbé exaltation

Ayé ò yé bó ṣe ń lọ

(Constantly) Eh-heh

(Constantly)

Àwọn jayé lọ

And my girl she sexy gan

Her body na full local

(Constantly) Baddest

(Constantly)

With time, e go come

When e come, kò de yin mọ́

Turn the table, no waste time


[Verse 2]

Never seen a bigger miracle

Never seen a bigger miracle than myself, oh

The kind of money wey I get, oh

Got me singing in falsetto

Never seen a bigger miracle

Never seen a bigger miracle than myself, oh

Plenty ladies on my case, oh

And my niggas dem dey hail, oh


[Pre-Chorus]

Oh, double-O, double-O, double-O, double-O

Double-O, one no be radio

Different P, I'm a different breed

With a different energy

Oh, double-O, double-O, double-O, double-O

Double-O, one no be radio

Different vibe on a different key

I dey give them constantly


[Chorus]

(Constantly) Skoda

(Constantly) Ooh yeah

I dey Killie show

I'm steady making my dough

And I make them jó disco

(Constantly) As e dey go

(Constantly) No definition

My guy, ẹ gbàgbé exaltation

Ayé ò yé bó ṣe ń lọ

(Constantly) Eh-heh

(Constantly)

Àwọn jayé lọ

And my girl she sexy gan

Her body na full local

(Constantly) Baddest

(Constantly)

With time, e go come

When e come, kò de yin mọ́

Turn the table, no waste time


[Outro]

Oh, double-O, double-O, double-O

On the radio