Released on March 31, 2023

6K Views

Thumbnail

[Intro: Davido]

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah

Po, po, po, po, yeah


[Verse 1: Davido]

Spata me I bundle

What you gon' do?

When me come through

Bad belle cancelled

When the beat drop

Ain't nobody fit snooze

Girls dem dance to my rhythm and


[Chorus: Davido]

Break the damn up

Bust the damn up

Party girl bop

When you comot

Pretty girl bop

Shakey bum-bum-bum

Anywhere you dey make I concur

Ko maa gbọn-gbọn

Take back shot

Whine am down down

Pass it dandan

Pretty girl bop

Shakey bum-bum-bum

Anywhere you dey make I concur


[Bridge: Davido]

Go hu oh oh

You got me like

Go hu oh-oh high

Go hu oh oh

You got me like

Go hu oh-oh high

Go hu oh oh

You got me like

Go hu oh-oh high

Go hu oh oh

You got me like

Go hu oh-oh high


[Chorus: Davido]

Break the damn up

Bust the damn up

Party girl bop

When you comot

Pretty girl bop

Shakey bum-bum-bum

Anywhere you dey make I concur

Ko maa gbọn-gbọn

Take back shot

Whine am down down

Pass it dandan

Pretty girl bop

Shakey bum-bum-bum

Anywhere you dey make I concur


[Verse 2: Dexta Daps]

Claim she nah drunk but she nice, yeah

Mix up di rum wid di wine

Fuck 'na di club if yuh like, gyal

Party and enjoy your life (Mm-mm)

Barbies and trees and booze

Club black like three John Crow

Mi feel rich like Elon Musk, yeah

Mi need a vacation, mi know paradise 'na yuh draws

Mi a go bring up yuh demon dem, I swear to God

A vacation, mi know paradise 'na yuh draws

Mi a go bring up yuh demon dem, I swear to God


[Chorus: Davido]

Break the damn up

Bust the damn up

Party girl bop

When you comot

Pretty girl bop

Shakey bum-bum-bum

Anywhere you dey make I concur

Ko maa gbọn-gbọn

Take back shot

Whine am down down

Pass it dandan

Pretty girl bop

Shakey bum-bum-bum

Anywhere you dey make I concur