Released on September 2, 2020

Thumbnail

Wo

Glossy J

Humm

D C

Them dey look down on us, cos we ghetto kids

We nor get money but believe me, but we get dreams

So we keep the hustle real and everything else

I have got make it on my own, cos I ain’t got nobody here

Just like the moving train, I had to move on

Doe the dreams are thigh, I need to hold on

This is just my starting point, you haven't seen it all

I need more money so I had to worked more

They said good name, is far better than richеs

If you don’t have any bitch, believе me you are finished

Faith is the victory, that overcomes the world

Success is not by chance, bros na by hard work

I was warned never to fight over money, liquor or girls

Cos these are the three things that can put down great men

So for those who have ears motherfucker let them hear

Stop asking me if I am ready, I was born prepared

No one is going to pick up, until you make the right call

Religion and politics, has totally divided us

I heard everything follows, when you seek God

I am having few questions to ask, when I see God

Tell the sun and the moon, Make them shine on

I nor sabi pray, I nor be Simon

Na your grace, wey I stand on

Send me light, make I shine on

Tell the sun and the moon, Make them shine on

I nor sabi pray, I nor be Simon

Na your grace, wey I stand on

Send me light, make I shine on

I still dey pray

Make you guild my way

Make my hustle pay

Say I nor go fail

I still dey pray

Make you guild my way

Make my hustle pay

Say I nor go fail

See God nor be say I wan tell you say, you nor know watin you dey do

But he get so many things for this life, when I nor like how he take dey

Those when dey do clean job, nor be always get better pay

Them say till I go Ijebuode, say my music go pay

Watin dy play

Sha na so we go take dey

Na we dey do the hard work na others dey get the pay

Oluwa as I dey hustle, na so I take dey pray

And if I dey miss my track, put me back for my lane

I know say na time he go take, but nor be today I be start

At this time of my life, this nor be watin I plan

As he come be now, he come be like say I dey waist my time

According to Skepta i don’t count my days, I make my days count

Those when mock me, Oluwa shame them

Those when dey pray for me, Chineke bless them

Wipe away my tears, Oluwa make me smile

This my little light, I just want make he shine

You call me local you call me fake ass

But here and there they want to hear my vocals

I am local broadcaster

Call me Mr local

You call me local you call me fake ass

But here and there they want to hear my broadcast

I am local broadcaster

Call me Mr local

I still dey pray

Make you guild my way

Make my hustle pay

Say I nor go fail

I still dey pray

Make you guild my way

Make my hustle pay

Say I nor go fail