LevelUp intro

By Dannyyo

Thumbnail

Intro]

Oh ye

Oluwayoyo mo de

LevelUp


[Verse 1]

I Sleep and I wake up as an upcoming

And I could feel that I'm blessed indeed

Blessed with the music on the melody

I know no say na like e be

To be a star omo e no easy

So I dey pray make better be

Ori buru ku ko ma ya Ila mi


[Chorus]

Say oh Lord of Mercy

Shower your blessings on me

Baba da ku Sheun owu rere laye mi

Anything I do make e pay me

Owun mo ba sha oma pemi

Say oh Lord of Mercy

Shower your blessings on me

Baba daku Sheun owu rere layе mi

Anything I do make e bless

Baba mi na makе you bless o


[Verse 2]

When dem tell me say I no go fit to blow

But bi ADENUGA mo ma GLO

And I kill that your show like MTN everywhere you go

I go dey WELL-KNOWN just like CORO

And that king wey u dey form and I go let you know

Say God go do am for me and God go do am for you

Na only u could stand on your feet and pray to Jah gee


[Chorus]

Say oh Lord of Mercy

Shower your blessings on me

Baba da ku Sheun owu rere laye mi

Anything I do make e pay me

Owun mo ba sha oma pemi

Say oh Lord of Mercy

Shower your blessings on me

Baba daku Sheun owu rere laye mi

Anything I do make e bless

Baba mi na make you bless o


[Outro]

I Sleep and I wake up as an upcoming

And I could feel that I'm blessed indeed

Blessed with the music on the melody

I know no say na like e be

To be a star omo e no easy

So I dey pray make better be

Ori buru ku ko ma ya Ila mi o ye