Pretty Diana, (get it down)
C0r3z! (Lemme give you banana)
If You wanna party all night long, baby girl oo ni lo le o
Cuz I wanna see you whine and grind, every day like holiday
Go down, oh na na na na yeh
I like the way you whine to the sound, Oya, jo o o jo o jo
Baby lemme see you Boogie down baby boogie down yeh yeh
Baby lemme see you Boogie Down
Verse 1
See the way you dey whine girl, I surrender
Everything wey you want girl, I go render
Babygirl can I be your umbrella, ?
We go dey together any kinda weather
Jo da a da, baby mo ni jo da a da, eh
Sexy mama, you dey make me go gaga eh
Jo da a da, baby mo ni jo da a da, eh
Sexy mama, you dey make me go gaga eh
Chorus
If You wanna party all night long, baby girl oo ni lo le o
Cuz I wanna see you whine and grind, every day like holiday
Go down, oh na na na na yeh
I like the way you whine to the sound, Oya, jo o o jo o jo
Baby lemme see you Boogie down baby boogie down yeh yeh
Baby lemme see you Boogie Down
Verse 2
Sipping on my Dom P, ( sipping on my Dom P)
Me I no be dundee (Me I no be dundee)
Everything don seal, sey na done deal Yeah (everything don seal, sey na done deal Yeah )
Tell em sey na done deal yeah, (tell em sey na done deal yeah)
Hen we step into the club no shaking
Girls demma call me on a daily
Making money steady, back in the days dem dey play me
Nowadays dem don dey play me, drive a new Mercedes
Badman grinding on a daily, tell the DJ put the song on the playlist
Girl you never see a man like this, put it on a low the way you grind like this
Girl you never see a man like this, put it on a low the way you grind like this
Chorus
If You wanna party all night long, baby girl oo ni lo le o
Cuz I wanna see you whine and grind, every day like holiday
Go down, oh na na na na yeh
I like the way you whine to the sound, Oya, jo o o jo o jo
Baby lemme see you Boogie down baby boogie down yeh yeh
Baby lemme see you Boogie Down
Outro
Make me feel alright, lemme see you whine, make I feel your vibe ey
Make I see you grind, lemme see you whine, make I feel your vibe ey
Corez on another one. ey