VANITY

By CKay

On EMOTIONS

Released on October 11, 2024

Thumbnail

[Intro: Ckay]

Hmm, yeah, yeah

Yeah, yeah


[Verse 1: Ckay]

How many real ones? Very few

Do you love me? Is it true?

Do you envy, when you see me shining?

Tell me, walahi talahi

But do you know me?

Do you know my story?

You know wetin I do to make this money?

I fit fight my enemies

Fight my friends, I fight my family

But it's all love, I do it for y'all, I'm a warrior

They can try but dem no fit ever ever hold me down


[Pre-Chorus: Ckay]

'Cause awọn tèmi hold me down

If you no dey for me

How you want make I dey for you? dey for you

E no easy

But this life na 50/50

Carry your cross, buru ya n'isi

Everything na vanity, na vanity


[Chorus: Ckay]

Owu sa gị oh

Ị ga-ama ifе, Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife

Owu sa gị oh

Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ifе, Ị ga-ama ife


[Verse 2: Olamide]

Oboy, I just want be billionaire

Pack money full everywhere, make it even full for my jalabia

Piggy bank make it fat like polar bear

And all the family problem make dem disappear

I de beg the suffering we dey bare

All my polo been dey tear, I couldn't afford a beer

Kind of owu wey dey blow me then, I fear

Then I realize say, my brother, sapa dey be

But the dreams got bigger

Making more figures

Even the cheques got fat and thicker

I de knack face like a picker

Now, we the coldest out here, my nigga Antarctica

O critical, the boy is so lyrical

Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical

Ọmọ to nautical

From Naija d'America

Busting speakers, in every home, every car

Yebo


[Chorus: Ckay]

Owu sa gị oh

Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife

Owu sa gị oh

Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife


[Refrain: Ckay]

No one can stop me, in a million years

They'll keep on trying, but I'll be here


[Pre-Chorus: Ckay]

'Cause awọn tèmi hold me down

If you no dey for me

How you want make I dey for you? Dey for you

E no easy

But this life 50/50

Carry your cross buru ya n'isi

Everything na vanity, na vanity


[Chorus: Ckay]

Owu sa gị oh

Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife

Owu sa gị oh

Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife, Ị ga-ama ife