Released on April 20, 2016

Thumbnail

[Intro : Steven Tones]

Yunqblood

It's your boy Pompay you already know

Steven Tones and Cixqó

Whatta Gwaan


[Hook : Steven Tones]

Every single day by day I pray for blessings to come my way o (E yeh Yeba)

Back in the days no body look me no body wanna know my name o (E yeh Yeba)

In the street wey we from different kind of people wanna put you down o (E yeh Yeba)

But them no fit stop me at all

I’m blessed, I'm blessed, I'm blessed, I’m blessed (E yeh Yeba)

Welcome to the streete, Welcome to the street o, Welcome to the street a

Welcome to the street o, Welcome to the street e, Welcome to the street

Feele (hold it), you're welcome


[Verse 1 : Yunqblood ]

I no get character 2 streets

Wanna jump 140 characters Shey Na tweet

Now I don be killer but I only kill beats

If your phone na school this song go repeat (E yeh Yeba)

Welcome to the street (you're welcome)

We all hustle make we no go get defeat

They wan vex me make I no go shine teeth

Them wan open my ynash wetin them the find shey na shit

All theses Street men wey wan come dey form star

The only blue man wey get him a goal na costa

For my street mhen I fit go win oscars

This case no go ever pistorius like oscars

From Benin I hustle go stardom

Street too wise so I gat to use wisdom

Rap king, studio na my kingdom

If no be me then this your rap king dumb


[Hook : Steven Tones]

Every single day by day I pray for blessings to come my way o (E yeh Yeba)

Back in the days no body look me no body wanna know my name o (E yeh Yeba)

In the street wey we from different kind of people wanna put you down o (E yeh Yeba)

But them no fit stop me at all

I'm blessed I'm blessed I'm blessed I'm blessed (E yeh Yeba)

Welcome to the streete, Welcome to the street o, Welcome to the street e

Welcome to the street o, Welcome to the street e, Welcome to the street

Feele (hold it), you're welcome


[Verse 2 : Pompay ]

They said you are acting like a child she’s you no go grow up

Even if you eat grenade shey you no go blow up

You dey try do show them no go show up

If you like turn green still you no go glow up

Hear wetin I talk I no dey grumble

Still haters open eye want make I crumble

They want make I choke they want make I stumble

They push me I summersault still I no go tumble

I dey rock this beat like Khalifa rock Rose

My lyrics de like medicine oya come dose

I wan snap picture oya come pose

This one no be lyrics wey them fit come pose

Lyrics dey shape cut you I no go bandage am

In the old days ask Tiwa we dey Savage am

See this Grammy very soon me I go bagged am

Haters get belle for evil but oluwa miscarriage am


[Hook : Steven Tones]

Every single day by day I pray for blessings to come my way o (E yeh Yeba)

Back in the days no body look me no body wanna know my name o (E yeh Yeba)

In the street wey we from different kind of people wanna put you down o (E yeh Yeba)

But them no fit stop me at all

I’m blessed I'm blessed I’m blessed I'm blessed (E yeh Yeba)

Welcome to the streete, Welcome to the street o, Welcome to the street e

Welcome to the street o, Welcome to the street e, Welcome to the street

Feele (hold it), you're welcome


[Outro : Steven Tones]

Pompay, yunqblood, Pompay

Chilling in the studio

Oso on the beat

Shout out to Cixqó

Scandalous, that dress is scandalous

Steven Tones baby

Spiritual

E yeh Yeba!!!