Released on July 28, 2023

Thumbnail

[Verse 1: Fireboy DML]

Emi ọmọ ologo

Everywhere I go dem dey follow

Dem go wan dey take all my photos

The things wey I been through they don't know (Say they don't know)

For magodo

Them don sign me but kosowo

Seyi tell me say I no go blow

Say before I blow, e go soro

But you don't know


[Chorus: Cheque & Fireboy DML]

I be hustler

Ni adugbo mi mo dẹ popular

Everywhere I go mo ti popular

Everybody knows I be hustler

I be hustler

I be hustler

Ni adugbo mi mo dẹ popular

Everywhere I go mo ti popular

Everybody knows I be hustler


[Verse 2: Cheque]

Abinibi is different from ability

I know you blind but I bet you gon' see

Started from the bottom you can do it if it's easy

God bless me you can never hear complaining

Jesus piece and I get money on me

Hustle gbowo iyen lo kan me

They can try but they never will be me

Man gon shine every time every season

Good life na the trophy

Bad man wey get OT

You might come from nothing

But no don't stay in nothing

Good life na the trophy

Bad man wey get OT

You might come from nothing

But no don't stay in nothing


[Chorus]

I be hustler

Ni adugbo mi mo dẹ popular

Everywhere I go mo ti popular

Everybody knows I be hustler

I be hustler

I be hustler

Ni adugbo mi mo dẹ popular

Everywhere I go mo ti popular

Everybody knows I be hustler


[Bridge: Fireboy DML]

Everybody say Oh-oh-oh (Oh-oh-oh)

Say oh-oh-oh (Oh-oh-oh)

Say yeah ah (Yeah, ah)

Say yeah ah (Yeah, ah)

Everybody say Oh-oh-oh (Oh-oh-oh)

Say oh-oh-oh (Oh-oh-oh)

Say yeah ah (Yeah, ah)

Say yeah ah (Yeah, ah)

Everybody say Oh-oh-oh (Oh-oh-oh)

Say oh-oh-oh (Oh-oh-oh)

Say yeah ah (Yeah, ah)

Say yeah ah (Yeah, ah)

[Chorus: Cheque, Cheque & Fireboy DML]

I be hustler

Ni adugbo mi mo dẹ popular

Everywhere I go mo ti popular

Everybody knows I be hustler

I be hustler

I be hustler

Ni adugbo mi mo dẹ popular

Everywhere I go mo ti popular

Everybody knows I be hustler