Collide

By Cheekychizzy

Released on October 3, 2016

Thumbnail

[Intro: Dremo]

Code name


[Verse 1: Dremo]

Say my name, baby, say my name (Yak)

She educated, want dey gimme brain (Yak)

Na high note wey she just dey sing

As I dey give her the thing, e dey diggy down the tin (Yak, yak)

Face down, ass up, baby, make we collide

The first, I take it real slow, she think say I polite

And then I give her real fast like incredible dash

Happy spending my cash, her yansh like Nicki Minaj (Oluwa)


[Verse 2: Cheekychizzy]

Some come with a mic, some comе with a gun (Yeah, yeah)

S'ebi you say no bе only me waka come (Yeah, yeah)

Where them been back then when we need back up?

When we need back up?

Now everywhere cool down we dey chop up

Living in my all-night shop, eh-eh-eh


[Chorus: Cheekychizzy]

I wish that you know

Anywhere wey we go, we dey control, oh

Coming in your show, we dey tornado

Now the lady say she dey like my flow

Omoge want, make we collide, oh

Baby girl want, make we collide, oh

Since she don catch me off guard, oh

Wetin man go do but to collide? Oh

I wish that you know

Anywhere wey we go, we dey control, oh

Coming in your show, we dey tornado

Now the lady say she dey like my flow

Omoge want, make we collide, oh

Baby girl want, make we collide, oh

Since she don catch me off guard, oh

Wetin man go do but to collide? Oh


[Verse 3: Danagog]

Sare wa na, je kin t’ona s’ibe

I be like NEPA, je kin f’ana s’ibe

Dan Baba, Dan Baba, eyan Banga Lee

I'm, I'm, I'm Danagog

We like idi gan ni, eh?

And I get money, eh

You get big body, eh

You must to get money, eh

Emi ati Cheeky Chizzy ati Ichaba

We on fire, no retire, eh

Eyan Dremo pelu Mayor’ ati Fresh on the beat

Won gbo wa se

[Chorus: Cheekychizzy, Ichaba]

I wish that you know

Anywhere wey we go, we dey control, oh

Coming in your show, we dey tornado

Now the lady say she dey like my flow

Omoge want, make we collide, oh

Baby girl want, make we collide, oh (Eh)

Since she don catch me off guard, oh (Ichaba)

Wetin man go do but to collide? Oh


[Verse 4: Ichaba]

As you see me so, me I want blow

Na money I dey find with my nigga, Cheekychizzy

My type of flow, no one knows

Say tomorrow, e go play for radio

They must play my song

They must play my music

They must play this song

Morning, afternoon, even midnight

So, go below fine girl

I like the way that you drop it

Make we negotiate

I give you my money your body is tempting

[Chorus: Cheekychizzy, Cheekychizzy & Ichaba, Ichaba, Mayorkun]

I wish that you know

Anywhere wey we go, we dey control, oh

Coming in your show, we dey tornado

Now the lady say she dey like my flow

Omoge want, make we collide, oh

Baby girl want, make we collide, oh

Since she don catch me off guard, oh (Oh-oh)

Wetin man go do but to collide? Oh (Mayorkun baby, oh)

Omoge want, make we collide, oh (Eh)

Baby girl want, make we collide, oh (Mayorkun baby, oh)

Since she don catch me off guard, oh (Swah)

Wetin man go do but to collide? Oh


[Verse 5: Mayorkun]

Any time a girl is catching feelings, all I do is I catch a flight (Le-le)

No one ever did it, but I did even though I dey cause fight, yeah

Young boy, young Lord, young G wey him future bright (Swah; Mayorkun baby, oh)

I know you feeling what I'm feeling, let me show you what I have tonight, yeah

Mo gbe eh

Before you talk to me, s’o ti brush?

Pass me the paste till DJ cup, iyo

T’o ba l’oyun fun mi, you’re unlucky

T’o ba tun wa f’oju ri mi, girl, se mo lucky?

Before you talk to me, s’o ti brush?

Pass me the paste till DJ cup, iyo

T’o ba l’oyun fun mi, you’re unlucky

T’o ba tun wa f’oju ri mi, girl, se mo lucky?


[Verse 6: Cheekychizzy]

Please me, please me, girl

Girl, girl, girl

Baby, tease me, tease me, love

Milady say the light off, 'cause we are on a level (Yeah, yeah)

Oh baby, do it my way, baby, do it my way

Baby, see, see, see

Say the way I like money got me working all day

Coast to Coast, East to East

Anywhere the money dey, na there I dey

Oya, oya gan gan, make them pay

'Cause a bad man no dey like delay

Already set the time, and which in the case

Loud it, got me feeling different typa away (Way, way, way)


[Chorus: Cheekychizzy]

I wish that you know

Anywhere wey we go, we dey control, oh

Coming in your show, we dey tornado

Now the lady say she dey like my flow

Omoge want, make we collide, oh

Baby girl want, make we collide, oh

Since she don catch me off guard, oh

Wetin man go do but to collide? Oh


[Outro: Cheekychizzy]

Oluwa Cheekychizzy