Intro

Yeah yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah yeah yeah

It’s prime D Vibe

Cheebancs Ceeboi

Shitor baby girl na shitor

Baby girl you pepper dem like shitor

Tell enemies say  make dem shut up

Chorus :

As i see you like this my baby I Dey get joy oh

Ah ah

I Dey get joy oh ah ah

I been don Dey loose joy oh oh oh aje X 2

Verse 1 (Cheebancs)

When I woke up this morning i prayed for my bae

I pray make we Dey, I pray say anywhere she Dey

Baba keep her safe for me E E

Because because

Na only you I wan Dey love Abeg

No be whot I no wan Dey shove Abeg

Liquid I no go dissolve Abeg

Omoh mathematics I go solve Abeg

Hook

You go Dey for me

No come, Come Dey play for me

If na money I go pay Noni

Baby girl I don’t wanna be funny

See ...

X2

Chorus

As i see you like this my baby I Dey get joy oh

Ah ah

I Dey get joy oh ah ah

I been don Dey loose joy oh oh oh aje X 2

Verse 2 Ceeboi

No mind them no mind them

If them start to Dey talk

Dem Dey want to disturb

Baby Iwo sha ma Wo Ran Aje

No see them no see them

Them go Dey shoot their shot

Me I go Dey block their gun

Na you I go Dey give my returns Aje

You give me jo jo joy (JOY)

You give lo lo love (Love )

You give me jo jo joy

Na Wetin I go give in return Aje

You give me jo jo joy

You give lo lo love

You give me happiness

Na you I go want to Dey lo lo lo lo love

Chorus :

As i see you like this my baby I Dey get joy oh

Ah ah

I Dey get joy oh ah ah

I been don Dey loose joy oh oh oh aje X 2

Hook

You go Dey for me

No come, Come Dey play for me

If na money I go pay Noni

Baby girl I don’t wanna be funny

See ...

X2

Girl laughs , It’s Prime D Vibe on the mix