BACKA!

By CEEDI3GH

Released on October 24, 2025

Thumbnail

You You

Ceedi gh

Kyngsize kill dem

See your backa

In your wrapper

You make a trapper dey craze

With your swagga

See your backa

In that wrapper

You make a trapper dey craze

With your swagga

Ayeeeee

The wey u do that thing make ma mind dey craze oh, dey craze, dey craze oh

Ayeeeee

The wey u do that thing make ma mind dey craze, dey craze oh

Ao merewuo

Odo yentem n3 dwo

Nea wo y3 ne dier merewuo

Fa mame honeho mamefeelio

Yeah yeah

Ai Vanеssa

Twi me better

For di placе sa

Let them know we dey here

Hozaah!

Aya yeah

Aya yeah

The way you roll am round and round

Dey make man dey cray dey cray

Dey cray dey craze zah

Aya yeah

Aya yeah

The way you roll am round and round

Make ma mind dey cray dey cray

Dey craze dey craze zah

See your backa

See your backa

In your wrapper

In your wrapper

You make a trapper dey craze

With your swagga

With your swagga

See your backa

See your backa

In that wrapper

In that wrapper

You make a trapper dey craze

With your swagga

With you swagga

Ayeeeee

The wey u do that thing make ma mind dey craze oh, dey craze, dey craze oh

Ayeeeee

The wey u do that thing make ma mind dey craze, dey craze oh

Body like a rhythm, got me feeling so alive

So alive

Every step you take, it's like a dance, can't describe

Can't describe

You're a masterpiece, girl so perfect, so divine

So divine

Every inch feels like magic, you got that fire, that vibe

Vibe

Aya yeah

Aya yeah

The way you roll am round and round

Dey make man dey cray dey cray

Dey cray dey craze zah

Aya yeah

Aya yeah

The way you roll am round and round

Make ma mind dey cray dey cray

Dey craze dey craze zah