Question

By Burna Boy

Released on August 24, 2021

34K Views

Thumbnail

[Intro]

Oh dem dey call me o

Call me

Don Jazzy again

It's Don Jazzy again

It's Don Jazzy ah Don Jazzy

[Verse 1]

Just for the record, just for the record

If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup

Oya kuro n be yen na, Paso o play n'be yen mo o

E go do you one kind, ma gbe fun e one time omo to ba mess up

[Pre-Chorus]

Anything you wish me that be your portion, mmm

Bad mind no dey work o, man no be God o

Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter

Na by the grace of God and Insha Allah we dey move am

[Chorus]

Hmmm

Quеstion, but they no geti answer

Hmmm

Quеstion, but they no geti answer

Hmmm

Question, but they no geti answer

Hmmm

Question, but they no geti answer, answer, answer

[Verse 2]

Bassa bassa Lugbedum

You dey cause casala when you dey move

See green light when I look at you

Last time I take picture with you

That my cassava wey you dey look

Be like say I know see wetin you do

When we go kerewa like Zule Zoo?

Nkan to wun won ni kan so o

[Pre-Chorus]

Anything you wish me that be your portion, mmm

Bad mind no dey work o, man no be God o

Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter

Na by the grace of God and Insha Allah we dey move am

[Chorus]

Question, but they no geti answer

Hmmm

Question, but they no geti answer

Hmmm

Question, but they no geti answer

Hmmm

Question, but they no geti answer, answer, answer

(I hear say you no get?)

Question, but they no geti answer (Where your baby o?)

Hmmm

Question, but they no geti answer

Hmmm

Question, but they no geti answer (When you go win Grammy?)

Hmmm

Question, but they no geti answer, answer, answer

[Outro]

Just for the record, just for the record

If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup