[Intro]
This one's for all my comma babes, man
Comma way (Yo, Rexxie pon this one)
[Chorus]
Wetin be this? Oh, comma
Don finish, oh, comma
Something dey miss, oh, comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh, comma
Wetin be this? Oh, comma
I no believe, oh, comma
Comot for your feelings, oh, comma
[Post-Chorus]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (Comma)
Bad energy bawo
Go change am to another thing now, oh (Comma)
My baby jupa, oh
Make you whine to the sound of the guitar, oh (Comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (Comma)
Yeah, ọmọ ologo Oluwa Burna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me, I dey keep am, oh really, really
My people know say money dey ton ba ri mi ri mi, ayy
[Chorus]
Wetin be this? Oh, comma
Don finish, oh, comma
Something dey miss, oh, comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh, comma
Wetin be this? Oh, comma
I no believe, oh, comma
Comot for your feelings, oh, comma
[Post-Chorus]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (Come tell me shit now)
Bad energy bawo
Go change am to another thing now, oh (To another thing)
My baby jupa, oh
Make you whine to the sound of the guitar, oh (Sound of the guitar, oh)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (The vibe I dey bring now)
Yeah, ọmọ ologo Oluwa Burna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me, I dey keep am, oh really, really
My people know say money dey ton ba ri mi ri mi, ayy
[Bridge]
Dey see comma there
Dey see comma, comma, comma there
Dey see comma there
Dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim, baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there, comma there
[Outro]
This one's for all my comma babes, man
Comma way (Ayy)