For You

By Brymo

On Theta

Released on May 27, 2022

Thumbnail

Na you, be oracle

Are you a seer

Na you, be lemon grass and sheabutter for my skin

Na you be my switchblade

Cut dem open dem bleed

And we dey stoke up the fire

And it dey burn so brighter

We know, we get only each other

I dey the arms of the one wey love me the more

Souls fit save themselves

And your own it tangle with mine

We don comot from on top the shelf

We belong to each other

My heart dey only beat for you, oh

Na true, my heart dey only beat for you, oh

Na true, my heart dey only beat for you, oh

Na true

Na you, be comforter

Na you be healer

Na you, be melody when I need to sing

Na you be revealer you dey show me all I fit be

And we dey stoke up the fire

And it dey burn so brighter

We know, we get only each other

It dey always dey my mind

The only one I love

Souls fit save themselves

And your own it tangle with mine

We don comot from on top the shelf

We belong to each other

My heart dey only beat for you, oh

Na true, my heart dey only beat for you, oh

Na true, my heart dey only beat for true

Hm you, oh