Smarten Up

By Brainee

Released on December 21, 2017

Thumbnail

[Intro]

It’s one, it’s onetime baby

Brainee - Uhn


[Hook:Brainee]

Dem vex say I smarten up when dem dummy down

I’m laughing to the bank like a money clown

And all these bad bitches com dey gum me now

Fake ass snitches all around me now

Dem vex say I smarten up when dem dummy down

I’m laughing to the bank like a money clown

And all these bad bitches com dey gum me now

Fake ass snitches all around me now


[Verse 1:Brainee]

Omo mehn wen gobe set mehn dem no show

Omo mehn most of them tell me brainee go blow

Baba mi most of them no believe in me

Some of them wey call me amateur been tell me brainee go pro

Omo mehn some of them even run my own babe

Omo mehn some of them even block my own way

Baba mi most of them no hear my jam

The ones wey hear my jam dem no put am on a replay

OGbeni I don dey rap since

Long time in the game mana finna done things

So many people don dey claim they heard things

Like the boy wasn't fly but i don dey get wings

But am like how the boy no go get wings mehn

How the boy no go hear things mehn

It's a small world mehn

The wall even get ears mehn

I don loyal for a long time Mehn

But it’s all gone mehn

They hate me kuz am now smart mehn

Too blunt for the shit that you say kuz am now sharp mehn

You can't suck off my chakra mehn

Kuz I strive to be holy everyday like a sacrament

Mr Onetime Mr smart ladies man

Flyer than a bird still your ladies wanna lay this man

I too mad Yabaleft sef dey fear the man

I too vibe omo see

This one no be scrotum talk so why you boys come dey yarn balls

Lost in my thoughts ain’t no gps can find us

Drop anything a freestyle, a mixtape, a real track or collabo still nobody wants to sign us

Hustle never stops me I no dey try to even settle

Blood still dey boil for big pot no be small kettle

Feelings getting hurt everyday and the hearts steady break and am still lost here like a tiny needle

In a hay my guy

Jeje laye man is never in a haste my guy

These boys wan dey copy and paste my style

Nigga am the real shit I guess you best my pile

Commercial lormor nor but hardcore could be done too

Steady paper chasing but na me the money run to

I could end this verse saying onetime baby

But pass this verse like you trying out a 1-2


[Outro:Brainee]

Omo 2018 go mad padi

And I hope you all go sabi smarten up padi

Am coming back and am hoping that y’all ready for me

To those ready for me omo it’s onetime baby